Back to Top

African Tinny - Prime Time Lyrics



African Tinny - Prime Time Lyrics




Oh no ooo Mogbe're mi do de eee
Mo gbe de eee ee eee yeee yii
Oh nuhhh oo eee

Tori
Tipe Tipe ni mo ti Mo
Say when the money come
Dem go show me love
But mi o foh but the love
Is not enough
Yee is not enough
Don't tell me lies but I no time fly
Can you be my guide also be wife
Wayonma this is my lifestyleeeee
As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine
We must to shiiiine
Anything wey we start to dey Touch Don dey glitter dey turn into Gold

All work and no play make Jack
A dull boy
You know say mi no wan fvck up
Popping pills just to turn up
Omoge you be my odooo yeewe
You no say me no dey far away
Everyday no be holiday
Omo Hip hop people hurray
Ka shey re Mashafarawey
Dem go must turn up today
As Dey wan see me today
Omo no more holiday today
Grinding all day ma shey re
Ologbon lo n kawe
Eni mo we mo way
Oya pass me ewe
Don't pass away
God is the way eee
Hallelujah Halle
Oya God is the way
Cus Godi is the way eee

As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine
Anything wey we start to dey touch
Don dey glitter dey turn into Gold

As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine

Anything wey we start to dey touch
Don dey glitter dey turn into Gold
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Oh no ooo Mogbe're mi do de eee
Mo gbe de eee ee eee yeee yii
Oh nuhhh oo eee

Tori
Tipe Tipe ni mo ti Mo
Say when the money come
Dem go show me love
But mi o foh but the love
Is not enough
Yee is not enough
Don't tell me lies but I no time fly
Can you be my guide also be wife
Wayonma this is my lifestyleeeee
As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine
We must to shiiiine
Anything wey we start to dey Touch Don dey glitter dey turn into Gold

All work and no play make Jack
A dull boy
You know say mi no wan fvck up
Popping pills just to turn up
Omoge you be my odooo yeewe
You no say me no dey far away
Everyday no be holiday
Omo Hip hop people hurray
Ka shey re Mashafarawey
Dem go must turn up today
As Dey wan see me today
Omo no more holiday today
Grinding all day ma shey re
Ologbon lo n kawe
Eni mo we mo way
Oya pass me ewe
Don't pass away
God is the way eee
Hallelujah Halle
Oya God is the way
Cus Godi is the way eee

As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine
Anything wey we start to dey touch
Don dey glitter dey turn into Gold

As money dey omo na prime time
Make money rain omo we must Shine

Anything wey we start to dey touch
Don dey glitter dey turn into Gold
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Kayode Odunuga
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




African Tinny - Prime Time Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: African Tinny
Language: English
Length: 2:53
Written by: Kayode Odunuga

Tags:
No tags yet