Back to Top

Snitch (feat. Whyte Evanz) Video (MV)




Performed By: Airmaxdbadman
Language: English
Length: 2:30
Written by: Emmanuel Beriakpoyeri




Airmaxdbadman - Snitch (feat. Whyte Evanz) Lyrics
Official




Dangerous
Boom shot
Dema snitch
Some are vipers
So many niggas Dema fakers
Most a real some are hater
But mi no send mi get my paper.
Who goes
Who be (ehn)
Dem Dey craze
Tell dem make dem shift ( make dem park)
Dem be punk oh
Tell em to their face
I go file oh
VDM case ( VDM case)
I go there
I do am
I run am
He enter
Make the coast clear
I do am any weather
Telegram Dey
Mama make we chat
Where the cash Dey
Put am for the app.
Raise my hands up to GOD
Let the money pile up to POP
419 that's the COD
Money money na my POV
Paramount tell me where you mount
I Dey the chase oh
Tell me where the bank
I go Dey load oh
Talk any amount
I go Dey load oh
Drop any account
Enemies tell dem wey dem Dey
Make dem Dey land oh
Tell dem make dem shake
I go Dey bomb oh
Lyrically stake
We no go stop oh
Give in everyday, everyday.
Hook:
Give me the reason you Dey bother me
My head full no Dey shoulder me
Tell me one reason you Dey holla me
Oluwa Dey my back
I no fit fall again.
Hah hah hah hah mi get my paper
Ha ha ha ha.
Boom shot
Ya madt?
Airmax d badman thing
Nor nor
Gyals from downtown and uptown
Yaga.....
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Dangerous
Boom shot
Dema snitch
Some are vipers
So many niggas Dema fakers
Most a real some are hater
But mi no send mi get my paper.
Who goes
Who be (ehn)
Dem Dey craze
Tell dem make dem shift ( make dem park)
Dem be punk oh
Tell em to their face
I go file oh
VDM case ( VDM case)
I go there
I do am
I run am
He enter
Make the coast clear
I do am any weather
Telegram Dey
Mama make we chat
Where the cash Dey
Put am for the app.
Raise my hands up to GOD
Let the money pile up to POP
419 that's the COD
Money money na my POV
Paramount tell me where you mount
I Dey the chase oh
Tell me where the bank
I go Dey load oh
Talk any amount
I go Dey load oh
Drop any account
Enemies tell dem wey dem Dey
Make dem Dey land oh
Tell dem make dem shake
I go Dey bomb oh
Lyrically stake
We no go stop oh
Give in everyday, everyday.
Hook:
Give me the reason you Dey bother me
My head full no Dey shoulder me
Tell me one reason you Dey holla me
Oluwa Dey my back
I no fit fall again.
Hah hah hah hah mi get my paper
Ha ha ha ha.
Boom shot
Ya madt?
Airmax d badman thing
Nor nor
Gyals from downtown and uptown
Yaga.....
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Emmanuel Beriakpoyeri
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet