Back to Top

Clap Video (MV)

Performed By: Big Fave
Language: English
Length: 3:08
Written by: Okafiemhin Favour

Big Fave - Clap Lyrics
Official

When I pull up all the girls dem dey bow
Sayyy all the girls them dey bow
Big fave, big bad nigga no dey talk
Sayyy big nigga no dey talk
All my guys too lit, all the girls wan touch
Sayyy all the girls wan touch
Too fresh, too clean, all the girls wan clap
Sayyy all the girls wan clap
See my watch, e dey shine like torch
She dey ride, like she dey in a rush
We pop champagne like water no cap
Money full bank like an importer
See the way she dey whine like she be banger, her skin fresh like she be butter
On top my money, she dey give me lamber
See, I no dey like when you give me lamba
I say pass me loud make I dey on top
See, I dey like when she dey top
I no dey like slim girls wey like to dey talk
I dey like thick ones wey tall
Wey dey wine like alligator
Wey dey clap like choir master
Wey dey shout like she be pornstar
I dey give her backshot like I be banger
See when I pull up all girl dem dey bow

I say come online make we talk transfer
Na which bank I go send am come
She wan dey form like she be pastor
She like korea movie too much
She like indoors, introvert
She no like to dey talk too much
She love tall guys wey get dark skin
She just dey cap like professor
See, when I pull up all the girl dem dey bow

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Okafiemhin Favour
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Big Fave

Tags:
No tags yet