Back to Top

Patience Video (MV)




Performed By: Fergiee
Featuring: Tim Lyre
Language: English
Length: 3:03
Written by: Tim Lyre




Fergiee - Patience Lyrics




[ Featuring Tim Lyre ]

Wetin you no go see for Lagos
All the kids just wanna be famous
Many think they can make or break us
E sure me die God no go shame us
Lai lai please keep your favours
Na so they like to dey underrate us
Na so dem dey do when they no wan pay us
Se mo j'alenumajeun ni
Wa ti ma gbo I'm a noisy neighbour
Pon pon pon pon
Ma lo sun oya wake up
My angel like to listen to J Hus
She say she heard me on a riddim with Phaemous
Di di di da di di da di di da da
As e dey hot gangan lori papa
I be Idan gangan for the matter

A ti de
Jonmo
Repete
Encore
Fun won l'eyankan si
One more
Give them
Don't stop till you get enough
Not enough
Get more
Cause we never going belly up
Run it up
Double up
Hustle up

Yeah yeah yeah
Aimasiko lo n damu eda
Wanna get to the top of the hill it's gonna take patience
Oro mi lowo Oluwa lo wa o

She no wan dey this economy
O sare lo wowo economy
Took the long way
O ni lati sanle ni
Won lo de ti ro pe ko sona mi
O gun keke lo one way
Only took Sunday to Monday
She'll be back home on the one day
She dey work overtime
In the dark of the night
She dey pray for the one day
But Omo Ologo must to find way
Through the backroads or the highway
Tell my girls dem when I land we go link up turn the club up on a Friday
As I take touch down
I go vex I go scatter ground
Oja volume no go drown me out
Bang bang bang that's a champion sound

A ti de
Jonmo
Repete
Encore
Fun won l'eyankan si
One more
Give them
Don't stop till you get enough
Not enough
Get more
Cause we never going belly up
Run it up
Double up
Hustle up

Yeah yeah yeah
Aimasiko lo n damu eda
Wanna get to the top of the hill it's gonna take patience
Oro mi lowo Oluwa lo wa o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Wetin you no go see for Lagos
All the kids just wanna be famous
Many think they can make or break us
E sure me die God no go shame us
Lai lai please keep your favours
Na so they like to dey underrate us
Na so dem dey do when they no wan pay us
Se mo j'alenumajeun ni
Wa ti ma gbo I'm a noisy neighbour
Pon pon pon pon
Ma lo sun oya wake up
My angel like to listen to J Hus
She say she heard me on a riddim with Phaemous
Di di di da di di da di di da da
As e dey hot gangan lori papa
I be Idan gangan for the matter

A ti de
Jonmo
Repete
Encore
Fun won l'eyankan si
One more
Give them
Don't stop till you get enough
Not enough
Get more
Cause we never going belly up
Run it up
Double up
Hustle up

Yeah yeah yeah
Aimasiko lo n damu eda
Wanna get to the top of the hill it's gonna take patience
Oro mi lowo Oluwa lo wa o

She no wan dey this economy
O sare lo wowo economy
Took the long way
O ni lati sanle ni
Won lo de ti ro pe ko sona mi
O gun keke lo one way
Only took Sunday to Monday
She'll be back home on the one day
She dey work overtime
In the dark of the night
She dey pray for the one day
But Omo Ologo must to find way
Through the backroads or the highway
Tell my girls dem when I land we go link up turn the club up on a Friday
As I take touch down
I go vex I go scatter ground
Oja volume no go drown me out
Bang bang bang that's a champion sound

A ti de
Jonmo
Repete
Encore
Fun won l'eyankan si
One more
Give them
Don't stop till you get enough
Not enough
Get more
Cause we never going belly up
Run it up
Double up
Hustle up

Yeah yeah yeah
Aimasiko lo n damu eda
Wanna get to the top of the hill it's gonna take patience
Oro mi lowo Oluwa lo wa o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tim Lyre
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Fergiee

Tags:
No tags yet