For your heart i be landlord
Omotena my jailer
Make dem bite me with canines
Plenty plenty person's wey wan divide us
I tire, Wetin concern dem
This kind love no fit to minus
Wo wu wo
Even if dem throw me for Niger Dam
Me I go find my way okada
Straight from jahiro sambisa
Make dem chop me o samusa
Even if dem throw me o dynamite
Me i no fit go deny am
Make dem cut my head delilah
Make dem carry me go jigawa
You be my option option
You be my option
No any other option
Me no get option
You be my option option
You be my option
No any other option
Me no get option
Me no get option
Me no get option
Ayra starr no fit sabili sabili
Where you dey you be adele abili
Forever we live happily happily
My bebe my bebe
Chop my sweat baby i no be hakimi
Anything you want baby just ask my
Panadol for their head wey dey worry me
My bebe my bebe
Even if dem throw me for Niger dam
Me I go find my way okada
Straight from jahiro
Make dem chop me o samusa
Yeah
Make dem chop me o samusa
Eh whatever it takes ahh ye
You be my option option
You be my option
No any other option
Me no get option
You be my option option
You be my option
No any other option
Me no get option
You be option
You be option ahh ye
You be my option