Blow the trumpet
Won tun ti de o
Stop the pretence
Turn it off one time no delay o
Stop the display o
Stop the display o
Stop the display o
Stop it o
Yes you fresh from head to toe
Look at you, you just dey glow
You can make it on your own
But I wonder why you're veering off the road
You don't need such identity theft you know
Wait, is that suppose to be a scope
Now I fully get the code
The breeze don blow now everything don show o
You just an impersonator
Oh baby, I know your nature
You claiming your dad is a major
But the last time I checked, he's a tailor
Oh you just an impersonator
How can Otedola be your neighbor
You such a wonderful creature
I must confess, you be smooth operator
Impersonator
Wetin be this
Abeg which kind format you dey give me
Why you tryna use people's identity
Claiming to be the face of their entities
You be yeye sisi
First class in pretence you deserve the degree
I never knew acting was part of your CV
I no go lie this your movie na series, yeyeyeyeye
An impersonator
That's really what you are
An impersonator
I hear many things about you
An impersonator
That's really what you are
An impersonator
Wanna know everything about you
Oya tell me, what's your fathers name
Doctor Bello
He dey drive range o
Pardon me, what you say
Many range rovs
And he get plenty house for Eko
And my aunty is
Mrs Pedro
She get plenty benzos
She got different colors, just like rainbow
Blowing money pass tornado
You just an impersonator
Oh baby, I know your nature
You claiming your dad is a major
But the last time I checked, he's a tailor
Oh you just an impersonator
How can Otedola be your neighbor
You such a wonderful creature
I must confess, you be smooth operator
Impersonator
Wetin be this
Abeg which kind format you dey give me
Why you tryna use people's identity
Claiming to be the face of their entities
You be yeye sisi
First class in pretence you deserve the degree
I never knew acting was part of your CV
I no go lie this your movie na series, yeyeyeyeye
You just an impersonator tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor
You just an impersonator tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor tor