Ehn
Girly wey fine like you
Na who leave you go lose
Cos you such a treasure
E go too pain to lose
The person wey leave you na fool
Boya kokin gborin Buju
Baby o ta lenu O po lenu
O dun lenu
E dey sweet me like Kunu
Chop my money like dundun
I fit go detention
Commit crime for you
Your ex boyfriend na fool
Abii kokin gborin Buju
To ni o ta lenu O po lenu
O dun lenu
Girl I pray for your kind
Wey go
Born ibeji for me
Epo mbe Ewa Mbe oo
Say the better days you craving
Na the
Better days we dey so
Epo mbe Ewa Mbe oo
You got a great kinda vibe
Abegi
Hail my baddie for me
Epo mbe Ewa Mbe oo
Omoh God dey create Baby turn around
Do 360 for the camera
Girl lojo to ba koro
Lojo to ba le (ba le)
Ill be your body guard
Pemi lomo lile (como lile )
Shoma gbemi debe
Baby gbemi debe
So fun mi wetin you put
For the soup we you cook
O de jamisi ke
Baby Jami sishe yen
Omoh na your ex
I go blame
To lose
Good woman like you
Girl I prayed for your kind
Wey go
Born Ibeji for me
Epo mbe Ewa Mbe oo
Say the better days you craving
Na the
Better days we dey so
Epo mbe Ewa Mbe oo
You got a great kinda vibe
Abegi
Hail my baddie for me
Epo mbe Ewa Mbe oo
Hmm aya mi o ja o
Aya mi o ja o
Aya mi o ja lati bi ibeji
Epo mbe Ewa Mbe oo