Back to Top

Fast Life Video (MV)

Performed By: VibemanJay
Language: English
Length: 2:42
Written by: iamincrediblelellz, Joseph Virtue Chinecherem

VibemanJay - Fast Life Lyrics

Oya wait yeah
Wait for a minute
Give me a chance let me tell you how I'm feeling
Energy high
Up the ceiling
If you look my face you'd know that I'm winning Yeah
I dey tie my own jigga
Mix my Henny with Coca-Cola
Give the boy chance now cause I'm way bigger
Way bigger
Yeah

It's a different story
Bad boy dripping in the most high glory cause I'm a young black boy with a Nike and when I move all of them want to site me
I no fit stop till I win the Grammy (Grammy boy)
So make you tell my daddy
Lone soldier me I run no army
For my race I'm the last man standing
Yeah Yeah

She gat me like
Ouuuuu ahhhhh
We making money like that
We live life real fast
No mami water wey fii hold me back

She gat me like
Ouuuuu ahhhhh
We making money like that
We live life real fast
No mami water wey fii hold me back

Dem done try me I no go lie
I no fit die cause I get 9 life
And when I pull up see I pull up with a style
And you know say me I bad yeah Yeahh
Say make you dey your side
I no go lie money dey my mind
So many things wey dey cross my mind

So me no need No drama
Me I want to dey my day I want to dey
My day
Smoke my thing my way
Me I have a lot to say but before I talk today make I give jah praise
Cause na him dey clear the Badman way
And I dey bomb any where wey the belle face

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: iamincrediblelellz, Joseph Virtue Chinecherem
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: VibemanJay

Tags:
No tags yet