Say inner winter
Inner summer
Man I fire gun shotta
Way my Ak sound blacka
Nobody ah fih stop am
Like wale say me shatta
You better move proper
Dem bastard
Why would I compete
When my vibes complete
When I jazz in the girls dem dey mental
Swear if e no be konji
Wey dey put me for speed
And dey make me dey reason your matter
Zero love in the streets
Nothing good comes cheap
If you price you go pay In a platter
Your love doesn't mean a thing to most of these ladies
If you no Dey do transfer
I tell her make she spread am if she want the birkin
She say bad boy solo
You're very very toxic
Very very very toxic
I tell her make she spread am if she want the gucci
She say bad boy solo
You're very very toxic
Very very very toxic
Spread am
Fortune favors the brave
So I'm on the paper chase
When I jump inna the beat it's a banger
Hoping for better days
Nigga sexy no debate
When I plug in your girl she dey water
Say inner winter
Inner summer
Man I fire gun shotta
Way my Ak sound blacka
Nobody ah fih stop am
Like wale say me shatta
You better move proper
Dem bastard
Greasy flow
Me bursting out your speaker
Like custard
Music give you feeling
Like You high on a substance
Life e no be two
You know we only get one chance
Blessings steady coming
We dey ball on a constant
Married to money
To the cash i be husband
Why would I compete
When my vibes complete
When I jazz in the girls dem dey mental
Swear if e no be konji
Wey dey put me for speed
And dey make me dey reason your matter
Zero love in the streets
Nothing good comes cheap
If you price you go pay In a platter
Your love doesn't mean a thing to most of these ladies
If you no Dey do transfer
I tell her make she spread am if she want the birkin
She say bad boy solo
You're very very toxic
Very very very toxic
I tell her make she spread am if she want the gucci
She say bad boy solo
You're very very toxic
Very very very toxic
Spread am