Wetin you do
I say I trust the process even when I no dey see result
I stand for queue
But e belike the green light for my traffic e no dey work
Who I see?
I see nobody, nobody, nobody but myself
Ojutiri
As dem no motivate me, I kuku motivate myself
I reached out to a lot but dem jonze
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot but dem jonze (me)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before
Dem see me shout oyoyo
Even person wey follow shit for church
Dey see me shout oyoyo
Lambo truck inside traffic o
Dem see me shout oyoyo
Oyoyo, oyoyo, oyoyo
I live my life, I no dey send dem jhoor
Oyoyo, oyekemo
The matter no be today start from exodus
I go show dem my true color
From Ikorodu to America
The hustle make me go deeper
I bin dey reason dem say no think am
I ready receive but there's no giver
And if to say na man dey run am (dey run am)
E for don cast (for don cast)
For the money I for do jazz (for the money)
I for do this, I for do that (for do this, for do that)
I see shortcut but shey I go last
Chineke moh Bikoyemegoo
All of my life make e dey meaningful
Make my blessings come in many folds
Many goals wey keeper no fit hold
I reached out to a lot but dem jonze (dem jonze, dem jonze)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load (carry my load)
No collateral to ask for loan
I reached out to a lot but dem jonze (me)
Dem do me wayo
Naso I bend down carry my load
No collateral to ask for loan
See me now
Person wey dem no send before
Dem see me shout oyoyo
Even person wey follow shit for church
Dey see me shout oyoyo
Lambo truck inside traffic o
Dem see me shout oyoyo
Oyoyo, oyoyo, oyoyo


