Back to Top

12Boy - Karma (feat. Yorme) Lyrics



12Boy - Karma (feat. Yorme) Lyrics
Official




Sit me at the table
Where dem talk about money
No be talks about people
Day by day i dey try
Only God go fit reward me
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama
Bless papa too
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama
Bless papa too
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama mi o
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Time no dey run down
Blessings wey dey come
Make e come fast
Cause I no wan do wetin go kill vibe
Do wetin go kill vibe
Even if e no fit talk to most high
I go dey on my Gods plan
Many people want me
Make I no fly
As in uffs
I go puff pass
Brother pass ewe make i join vibe
Make we just dey pray make we no die
Oluwa dey see say man don try
Show me real love
No show fake one
When i need help
Se lo gbe tan o
Ki la fe je ta ni je tan
Ola oluwa no okín tan
Ola oluwa no okín tan
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Time no dey run down
Blessings wey dey come
Make e come fast
Cause i no wan do wetin go kill vibe
Do wetin go kill vibe
Even if e no fit talk to most high
I go dey on my Gods plan
Many people want me
Make i no fly
As in uffs
I go puff pass
Brother pass ewe make i join vibe
Make we just dey pray make we no die
Hum um
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Sit me at the table
Where dem talk about money
No be talks about people
Day by day i dey try
Only God go fit reward me
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama
Bless papa too
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama
Bless papa too
Life na karma
You see life drama
Me just dey jama
So me go hammar
Make i bless mama mi o
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Time no dey run down
Blessings wey dey come
Make e come fast
Cause I no wan do wetin go kill vibe
Do wetin go kill vibe
Even if e no fit talk to most high
I go dey on my Gods plan
Many people want me
Make I no fly
As in uffs
I go puff pass
Brother pass ewe make i join vibe
Make we just dey pray make we no die
Oluwa dey see say man don try
Show me real love
No show fake one
When i need help
Se lo gbe tan o
Ki la fe je ta ni je tan
Ola oluwa no okín tan
Ola oluwa no okín tan
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Make you never underrate your brother
Ile aye le make you calm down
A o mo ile to ma mo ola
Ile aye le make you calm down
Time no dey run down
Blessings wey dey come
Make e come fast
Cause i no wan do wetin go kill vibe
Do wetin go kill vibe
Even if e no fit talk to most high
I go dey on my Gods plan
Many people want me
Make i no fly
As in uffs
I go puff pass
Brother pass ewe make i join vibe
Make we just dey pray make we no die
Hum um
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Bolarinwa Anuoluwapo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 12Boy



12Boy - Karma (feat. Yorme) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: 12Boy
Language: English
Length: 2:48
Written by: Bolarinwa Anuoluwapo

Tags:
No tags yet