Back to Top

Farabale [Album] Video (MV)

Performed By: 1da Banton
Length: 2:56
Written by: Ominibie Epelle

1da Banton - Farabale [Album] Lyrics
Official

Ban na me dey here o
Nah na na eh Badman dey here o original bla yeah yeah yeah yeah
I remember when I tell you say I want you
You say nah nah nah eh
Now na me dey make you smile you dey happy like yay yay yay yay
Abi you been feel say
I want chop your money I want chop your body abi you been feel say
I want do you durty I want play you street oh
Sisi farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Forenike baby o Forenike Forenike baby o ha ha
Forenike baby o Forenike Forenike baby o ha ha
Baby I'm ready o I'm ready o
Girl I go give you all my love
I'm ready o I'm ready o
Girl I go show you all the love
Baby I no dey send o wetin people talk
Say me I go dey by your side
Girl like oluma rock I go stand gidigba
Say girl I no go move for nobody
Girl dem know no o
Wetin I dey feel deep down for my soul
But if dem know o
I swear dem go spoil our heart oh whoa
Sisi farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Farabale
No be me go break your heart oh
Farabale
I can't fit break your heart oh
Forenike baby o Forenike Forenike baby o ah ah
Forenike baby o Forenike Forenike baby o ah ah
Baby I'm ready o I'm ready o
Girl I go give you all my love
I'm ready o I'm ready o
Girl I go show you all the love
Anywhere you go na you dey my mind
Anytime I sleep I dey dream of you
Girl you are a blessing to hold mankind
Na who no get sense na go waste your time
I say Badman go dey for you
Badman go dey for you oh
Bad man go dey for you
Badman go dey for you oh
So baby call me call me call me call me call me
When you need me eh
So baby call me call me call me call me call me
When you need me
Everyday we dey dey dey
Its STG we dey dey dey dey dey eh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ominibie Epelle
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, O/B/O DistroKid

Back to: 1da Banton

Tags:
No tags yet