Back to Top

4Stage - GARRI Lyrics

4Stage - GARRI Lyrics

Mr 4stage on the beat Skitz
Them want make we dey Soak garri
Or make we drink ogi
Awa lo kon agbado Cassava coco gbegere
Ewedo abeg let the poor Breath
Or make we soak garri or Make we drink ogi

Naija man no fit afford 3squre meal
Rice dey beans dey Plantain boku
Yet we dey soak garri or We drink ogi

Naija man no fit afford 3square meal 2square Meal even one square Meal
No job provision food Provision hunger ruling Foodstuff increasing
My people are hungry Families starving let the Poor breath so pathetic
Exchange rate so Annoying our children Are crying education Sinking
Minimum wage so Heartbreaking high cost Of living is killing the Living
Price of food product self Increasing our heads are Terrible economy they Are killing
Nation bleeding the Masses are crying let the Poor breath

Everything dey high Everythigh high yet them Say let the poor breath
Foodstuff dey cost food Dey increase yet them say Let the poor breath
No job for the masses Palliative scamming yet Them say let the poor Breath
Our nation sinking Everything stinking yet Them say let the poor Breath
Kidnapping increasing Everyday killing yet them Say let the poor breath
Cost of living is killing the Living yet them say let The poor breath
Let the poor breath let The poor breath why you No want let the poor Breath

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: IMUENTINYAN AGHIMIEN
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 4Stage

4Stage - GARRI Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: 4Stage
Language: English
Length: 2:38
Written by: IMUENTINYAN AGHIMIEN

Tags:
No tags yet