Back to Top

Mafo [Album] Video (MV)




Performed By: 9yc33
Length: 2:39
Written by: Zahraddeen Sani




9yc33 - Mafo [Album] Lyrics
Official




Aye aye
Aye aye aye
Aye aye
Aye aye aye

Lemme know are you feeling this
So make you dance oo
Make you gbe body
If no be God oo
Where I for be

Fine fine lady's come and shake body haa ha haa ha
Pass me the ganger
Give me light make I light up the fire
Them feeling the singer
Pass me the mic make I give them the ginger

Wetin them talk oo
No fit make me stop oo
See me at the top oo
Na we they disturb oo

Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo
Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo

Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko

Them want make I comot for road
Oluwa no gree for them
Say na you i dey call my bro
You dey share my mata like promo
Why you one do like that
Why you dey do like that
Shey you one see my back
Come and kiss my ass
I no get your time
Allow me to shine
I dey hustle dey bubble 247
Shey you one kill my vibes

Wetin them talk oo
No fit make me stop oo
See me at the top oo
Na we they disturb oo

Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo
Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo

Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko hey ehy
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Aye aye
Aye aye aye
Aye aye
Aye aye aye

Lemme know are you feeling this
So make you dance oo
Make you gbe body
If no be God oo
Where I for be

Fine fine lady's come and shake body haa ha haa ha
Pass me the ganger
Give me light make I light up the fire
Them feeling the singer
Pass me the mic make I give them the ginger

Wetin them talk oo
No fit make me stop oo
See me at the top oo
Na we they disturb oo

Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo
Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo

Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko

Them want make I comot for road
Oluwa no gree for them
Say na you i dey call my bro
You dey share my mata like promo
Why you one do like that
Why you dey do like that
Shey you one see my back
Come and kiss my ass
I no get your time
Allow me to shine
I dey hustle dey bubble 247
Shey you one kill my vibes

Wetin them talk oo
No fit make me stop oo
See me at the top oo
Na we they disturb oo

Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo
Ah mafo
Kolobiko mafo
I want to totori mafo
Ah mafo

Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko
Kolobiko koko hey ehy
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Zahraddeen Sani
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: 9yc33

Tags:
No tags yet