Back to Top

Abblaze - Party Wave Lyrics



Abblaze - Party Wave Lyrics




Hmmmmm, hm
Yes, yes
Done know as it dey be
O sha mo bo n se n lo
Ileke, ileke, ileke
Blaze, popopopopopopo!

Omo wa be my turaya
Na only you I dey desire oh
Shori ohun to di seyin oh
Ohun gangan mo di sokan

Omo wa be my turaya
Na only you I dey desire oh
Shori ohun to di saya oh
Ohun gangan lo jami laya oh

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

This one, palm wine music
This one na dance music
This one na booz music
Yo go feel am for your soul

This one, palm wine music
This one na dance music
This one na booz music
Yo go feel am for your soul

Amaka say she want shake
All the place come deh vibrate
Kemi know say she got the juice
Cause she realize I got the booz

Amaka say she want shake
All the place come deh vibrate
Kemi know say she got the juice
Cause she realize I got the booz

Put it on me now, take it down low
Je n fina si, eleyi yato oh
Awon eleyi gbomo wole oh
Awon eleyi won fi sere oh

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh

Lasiko yi, mo ma elevate
Won ni wa sibi bai, awa la n regulate
Pass the ganja, make we gyrate
If your wife deh here, we go correlate

Party wave, light it up
If the place no jolly, gotta turn it up
Dutty whine, light it up
If the place no jolly, gotta turn it up

Turn it up
Turn it, turn it up
Life too short, musta turn it up
Move for me now, baby turn it up
If dey place no jolly, gotta turn it up

She go do shakara oloje
Cause her body shape na figure eight
Jo ki pata ya mo e nidi
Je n kin gbe wole be Finidi

Oya ko eyin simi oh
I know say you dey soji oh
Kama jo lotun, losi oh
Ewoju alabosi oh

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain!
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Hmmmmm, hm
Yes, yes
Done know as it dey be
O sha mo bo n se n lo
Ileke, ileke, ileke
Blaze, popopopopopopo!

Omo wa be my turaya
Na only you I dey desire oh
Shori ohun to di seyin oh
Ohun gangan mo di sokan

Omo wa be my turaya
Na only you I dey desire oh
Shori ohun to di saya oh
Ohun gangan lo jami laya oh

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

This one, palm wine music
This one na dance music
This one na booz music
Yo go feel am for your soul

This one, palm wine music
This one na dance music
This one na booz music
Yo go feel am for your soul

Amaka say she want shake
All the place come deh vibrate
Kemi know say she got the juice
Cause she realize I got the booz

Amaka say she want shake
All the place come deh vibrate
Kemi know say she got the juice
Cause she realize I got the booz

Put it on me now, take it down low
Je n fina si, eleyi yato oh
Awon eleyi gbomo wole oh
Awon eleyi won fi sere oh

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh
Iwo gangan nimo fe, wa ba mi jo oh

Lasiko yi, mo ma elevate
Won ni wa sibi bai, awa la n regulate
Pass the ganja, make we gyrate
If your wife deh here, we go correlate

Party wave, light it up
If the place no jolly, gotta turn it up
Dutty whine, light it up
If the place no jolly, gotta turn it up

Turn it up
Turn it, turn it up
Life too short, musta turn it up
Move for me now, baby turn it up
If dey place no jolly, gotta turn it up

She go do shakara oloje
Cause her body shape na figure eight
Jo ki pata ya mo e nidi
Je n kin gbe wole be Finidi

Oya ko eyin simi oh
I know say you dey soji oh
Kama jo lotun, losi oh
Ewoju alabosi oh

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Party all day, day, day
Party all night, night, night, night

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain

Ok baby ko-stay e
Na hin be the reason I dey maintain
Attack mode, can you contain?
Baby make I give you this plantain!
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abideen Omisola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Abblaze



Abblaze - Party Wave Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Abblaze
Language: English
Length: 3:25
Written by: Abideen Omisola

Tags:
No tags yet