Alade
Yo man dem
Go baby, go baby
Go baby, go baby
Go baby, go baby
Go baby, go baby
Go baby, go baby
Go baby, go baby
Body fine like a fresh yo Fanta
She no want stress she no want no bother
Na me only one she dey find don dada
Me only one she dey find don dada
She no want boy wey go kill her vibe
Same girl wey no like no wahala
She gat my back anytime I call her
24/7 she gat my back.
She my number one
She know I bring the vibes she know (I bring the vibes she knows)
She gat the juice every night we smoking on a roll (smoking on a roll)
Anything she buy she buy she go buy for two
She gat the juice every night we smoking on a roll (smoking on a roll)
Shawty go, shawty go low, gimme love
Shawty go, shawty go, shawty go low
Shawty go, shawty go, shawty go shawty go
Gimme love, shawty go low, shawty go
Shawty go, gimme love, shawty go, shawty go low
Sensation, fine girl omo toh shan
African beauty my girl no dull
My girl she fine she no borrow pose
Shawty go, shawty go low, gimme love, shawty go
Shawty go, shawty go low, shawty go, shawty go
She no want boy wey go kill her vibe
Same girl wey no like wahala
She gat my back anytime I call her
24/7 she gat my back
Body fine like a fresh Yo Fanta
She no want stress she no want bother
Na me only one she dey find don dada
Me only one she dey find don dada
She my number one
She know I bring the vibes she know (I bring the vibes she knows)
She gat the juice every night we smoking on a roll (smoking on a roll)
Anything she buy she buy she go buy for two
She gat the juice every night we smoking on a roll (smoking on a roll)
Shawty go, shawty go low, gimme love
Shawty go , shawty go, shawty go low
Shawty go, shawty go, shawty go shawty go
Gimme love