When i pray i no dey loose faith
I tell that mountain today you must give way
I make decrees of cause in my Jesus name.
That name no fail yesterday, today the same!!
The fervent prayer of a righteous man availeth much
When baba God enter de matter na just one touch No darkness No disappointment
No darkness No shadow of turning
No enchantment against me
No divination shall follow me
Miracle dey here today( Amen.. Amen)
Blessings follow me today(Amen.. Amen...)
God do am for me en go do am for you(Amen, amen)
Just believe and recieve oo( recieve oo)
Plenty grace dey come your way
You shall never know no loss oo
Promotion dey come ur way
Just believe and recieve oo.. Receive oo
Make i tell you a story... For bible,
E get one man en name na jabez!!
Him tell God say you must bless me today
Enlarge my coast ah no wan leave here de same Baba God no deny am... Wetin en tok en don do am
Nothing wey go fit to stop am!! Carry ma blessing halele
If ma pple who are called by my name shall pray,
Humble themselves i'll hear and heal their land