Back to Top

Active (feat. Agunna, Odumodublvck & Reeplay) Video (MV)






ANTIWORLDGANGSTARS - Active (feat. Agunna, Odumodublvck & Reeplay) Lyrics




I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

I just wanna get active
So i switch up the gaddam tactics
Got no time for all this theatrics
Man them ah run the ting like an athlete
Girls dem ah call the man dem their daddy
Whose your daddy
Let's just faji light up the party
I turn up with the girly with ibadi
And then i hit the stage with the full force padi
I just want cruise i no come here jonze
Na the kind girls wey dey call my phone
Only one thing on my mind now bro
Which is how i'm gonna get i just wanna get

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

Okegbo burst the stage
Omo look at my face
Did i come here to play
All the man raving tonight
Wait shey you get the memo today
Like ahh
Man get active all day
Be like battery i drink
Stay strong like superman
Bruce lee no jackie chan
Wasteman come pick your friend
Like ouuu
Shey you wan dey jonze for the matter
Cause a mosh pit when e scatter
This one no be kooperikata
This be the real damn greaze and they answer

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

Turn up with a very big vibe
Paraga to burst up the place and grind
Pull up in a very black ride
Man demma fill up the truck and glide
Issa gang thing
We don report for the show
Badman
E don dey burst on a low
Na the vibe wey we put up
To them dey go chop
Na the bop wey we fall out
For them dey go suck
Who dey form for the boy
Who dey dull for the rave
We go rage for your face
We go send you to grave
Ar no wan make u dey

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

I just wanna get active
So i switch up the gaddam tactics
Got no time for all this theatrics
Man them ah run the ting like an athlete
Girls dem ah call the man dem their daddy
Whose your daddy
Let's just faji light up the party
I turn up with the girly with ibadi
And then i hit the stage with the full force padi
I just want cruise i no come here jonze
Na the kind girls wey dey call my phone
Only one thing on my mind now bro
Which is how i'm gonna get i just wanna get

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

Okegbo burst the stage
Omo look at my face
Did i come here to play
All the man raving tonight
Wait shey you get the memo today
Like ahh
Man get active all day
Be like battery i drink
Stay strong like superman
Bruce lee no jackie chan
Wasteman come pick your friend
Like ouuu
Shey you wan dey jonze for the matter
Cause a mosh pit when e scatter
This one no be kooperikata
This be the real damn greaze and they answer

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage

Turn up with a very big vibe
Paraga to burst up the place and grind
Pull up in a very black ride
Man demma fill up the truck and glide
Issa gang thing
We don report for the show
Badman
E don dey burst on a low
Na the vibe wey we put up
To them dey go chop
Na the bop wey we fall out
For them dey go suck
Who dey form for the boy
Who dey dull for the rave
We go rage for your face
We go send you to grave
Ar no wan make u dey

I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rave
I just wanna get active
I no come here to play
I just wanna get active
Burst the stage and rage
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chigbo Collins, Jibril Omaki, Ojogwu Tochukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet