Girl mi searching only one girl
Rizz her pon sight
Say I love you Afrikan girl
Lead her pon bed
With your bright skin and your bright smile
See I confess
Girl you dey enter my eye
Make I keep am hundred
(Yeko!!!!!)
Afrikan lady tall, she dark, she fine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady do di Dirty whine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady tall, she dark, she fine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady do di Dirty whine
Afrikan lady , Afrikan lady
Nuh mi unruly
Gyal dem love me cuz I'm handsome
Say she want use me for ransom
Steady calling when she want some
Give her tummy and I make her go hand some
Say she want f*ck me for threesome
Say she want light hypertension
Girl I go touchi your body, go rock e your body
Go give e you tension
Afrikan lady tall, she dark, she fine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady do di Dirty whine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady tall, she dark, she fine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady do di Dirty whine
Afrikan lady , Afrikan lady
(Yeko!!!)
Who go knack am abi
She Dey dance, e dey shake, dey dance
Dey dance, dey shake
Mi I go knack am sabi
Give am belle, give am belly, give am belle
Give am belle tar
Ye! Who go knack am ahbi ??
She Dey dance, she Dey shake, dey dance, dey dance, dey shake
Mi I go knack am sabi..
Give am belle, give am belle, give am belle
Give am belle tar
Nuh say
Say mi want you pretty lady
Gyal come through, let me see say you bad
And mi know say you want my loving
Type shi, look up me
Let me love you! (Let me love you)
Love you like ah, I gat love for you (I gat love for you)
Who go knack am abi
She Dey dance, she dey shake, Dey dance, Dey dance, Dey shake
Me I go knack am sabi
Give am belle, give am belle, give am belle, give am belle tar
Ye! Who go knack am abi
She Dey dance, she dey shake, Dey dance, Dey dance, Dey shake
Me I go knack am sabi
Give am belle, give am belle, give am belle, give am belle tar
Afrikan lady tall, she dark, she fine
Afrikan lady , Afrikan lady
Afrikan lady do the dirty whine
Afrikan lady, Afrikan lady