I dey call on you you no answer me
When you need doh you go halla me
Night and day you dey bother me
Dey bother me like ah celebrity
Money no dey you no call on me
Now I'm balling you dey kolobi
Leave that thing I know all your tricks
Now many chicks Dem don dey gimme eat yeah yeah
Erima hit
Erima thick
Erima killi person I'm feeling heat
Erima change am for me I'm loosing peace
Erima tell me before I'm talking shit
Ni si n orimi oni okay
With my diamonds odi okay
Chilling in my Lamborghini o gboju soke
But I tell her just hold on hold on
Ni si n orimi oni okay
With my diamonds odi okay
Chilling in my Lamborghini o gboju soke
But I tell her just hold on hold on
Na why you leave me for another man
Say I no geti doh wey plenty for the rubber band
You wanti you wanti money in the bullion van
So I dey hustle hustle tight to be a biggerman
But if you look Ina me eyes ah
You go see say man dey boil man dey para
Make dis Kain thing no go become your lifestyle
You go see say
Disaster yeah yeah
So Make you reason the matter
All these kain things fit to make man to mental
Carry my heart and you put am for gutter
Shey is it fair is it fair
Ni si n orimi oni okay
With my diamonds odi okay
Chilling in my Lamborghini o gboju soke
But I tell her just hold on hold on
Ni si n orimi oni okay
With my diamonds odi okay
Chilling in my Lamborghini o gboju soke
But I tell her just hold on hold on