Back to Top

Bantyboi - Doe Lyrics

Bantyboi - Doe Lyrics

Inna the mirror I check my face
So many days wey man wan crase
So many race wey man don pace
But I still dey thank God, say I dey see my peanut and my 10 kobo
Sheybe loser na the name wey dem call us
Ojumo ti mo, we dey pray for the doe
We dey pray for the doe
Toba dale we gon fight for the doe
We gon fight for the doe
But as we dey go, inna the street so f*cking cold
And only say what you know
Cos Alabosia dey for the zone
Inna the mirror I check my face
Where dem dey wey man dey crase

Plenty things, plenty shit wey dem throw for me face
Me I no dey look Uche face
Steady on my grind, and I dey on my lane
And I dey on my lane
I tell them say no be soap, omo ope say na grace
Cause, my head dey over, overcalculate
Owo toma circulate
Only plenty money fit to cure the pains
Eba mi womo ti ma permutate
Oversabi ATEE, no be today
Mhmm, no be today
ATEE ATEE, why dem hating
Leyin 79, lokan 80
You gats to rate me

But as e dey go, inna the street so f*cking cold
And only say what you know
Cos Alabosia dey for the zone
Inna the mirror I check my face
Where dem dey wey man dey crase

Where belle dey, na him belle dey face, eh
Omo mio ma le shalaye, ah
Dapal ma ti gbemi trabaye, ah
Attack eyan El Shaarawy, eh
The kele no want make I muje, je

ATEE ATEE, why dem hating
Leyin 79, lokan 80
You just gats to rate me
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kolawole Osunjaiye
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bantyboi

Bantyboi - Doe Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Bantyboi
Language: English
Length: 2:55
Written by: Kolawole Osunjaiye

Tags:
No tags yet