Back to Top

Big Klef - ONE LIFE (feat. Ransom Papi) Lyrics

Big Klef - ONE LIFE (feat. Ransom Papi) Lyrics

One Life only
One Life only
We got one life only
One life only

Where my phone make I call my guys
Omo these guys where una Dey now
It's a good day and I'm feeling nice Ok jor jor jor
Una like food una like surprise Na who no like better thing
Guess what I came home with a bag of rice
Oshey jor jor jor
My doctor say
Make I Dey mix business with pleasure
I do affidavit
My new name is Odogwu Flenjor
I no go cut my coat according to wetin my neighbor Dey measure no no no
I don wash my hand for anything wey dey come with pressure
Thank you sir

I just want to Flex
I no come this life to Dey Stress
Forget wetin you no get
Think about the things wey you get
We got One life only
One life only
We got one life only
One life only
We Got one life only
One life only

Shoutout to that Erima wey dey Whine waist
It is good for my health and God come bless you with a fine face.
Baby what is your name, Amaka or Ekaette
Make you save this your Energy
After party na for my place
Oya waiter bring SUYA
Isi Ewu & Nama
Plus Odogwu bitters, Make I Use am wash am
Anything is possible if you know say money Dey
Something must to kill A man
Enjoyment na me and You today
Yeah

I just want to Flex
I no come this life to Dey Stress
Forget wetin you no get
Think about the things wey you get
We got One life only
One life only
We got one life only
One life only
We Got one life only
One life only

I just want to Flex
I no come this life to Dey Stress
Forget wetin you no get
Think about the things wey you get
We got One life only
One life only
We got one life only
One life only
We Got one life only
One life only
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Kenneth Ofigho, Ransom Odubia
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Big Klef

Big Klef - ONE LIFE (feat. Ransom Papi) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Big Klef
Language: English
Length: 3:04
Written by: Kenneth Ofigho, Ransom Odubia

Tags:
No tags yet