Back to Top

Bizzouch - Dodo Mayana Lyrics

Bizzouch - Dodo Mayana Lyrics
Official

[ Featuring La-X, Ichaba, Minz ]

Its Bizzouch
Its L A
Normaal
Minzulo dey Normaal
Ichaba

Out of all the girls for the club o
Na only you wey my eyes dey see
Secup Sey i want you to be mine o
I fit to dash you my everything

And gurl your love too lit
And when i dey your side me i never ever want to leave
And baby love too lit baby gimme
Girl you give me something nice

She gimme something sweet
I no go do you ojoro
No go ever cheat and i swear i no go leave you go
Nobody knows tomorrow but me i tell
You say as for me i wanna be with you

Make you no do me ojoro make we never
Cheat i say make you never leave me go o go o
Dunno o

Sey i go be your dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera
Be your dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera Oya Oya Oya

Dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera
Yeeieyeh 'make i see you later'
Be your dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera

Girl what you dunno coz i wanna buy you panamera'a
Girl waya photo girl i be the king for my area
Yeh' who born them who born them well
Dem never reach make them try again
Who born them i buy you two
Of everything wey you want and want

I give you all of my body and my soul now baby
Baby don't leave for all i do is for love you know yeh
Sho ma wolé dodo mayana
Jé ki nwo lé dodo mayana
Jé ko dé bé dodo mayana
Joma joma dé bé dodo mayana

Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Sey ma love for you ólé kónkó
I fit to die for you

Sey i go be your dodo mayana
Wey i go buy you posh panamera panamera
Be your dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera Oya Oya Oya

Dodo mayana
Wey i go buy you porsche panamera
Forget all your side gee's be your dodo
Mayana wey i go buy you porsche panamera

Forget all your side gee's gbogbo nkan ti
Móni mafi lewon lerey lewon lerey iyah yah
I go buy motor for you matun kó é ni ilé kó é ni ilé ó
Anyplace you think your guy know o mó lénu nibé
Wóni kpé óun jé aiyé gàn o kó bà mi ni bé

If na update you wan dey know baby me i gat the doh
Yah owo yakpa lakpo mi o baby you Gaz to know to ri kpé
I go be your dodo Mayana drive you in my porsche
Panamera yeh yeh yeh o o o
In my porsche panamera Yeah yeh yeh

Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó
Ólé kpa ólé kpa ólé gán ólé kónkó

Dodo Mayana
Wey i go buy you Porsche Panamera make i see you later
Be your Dodo Mayana
Wey i go buy you Porsche Panamera eeh
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Bizzouch

Bizzouch - Dodo Mayana Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Bizzouch
Featuring: La-X, Ichaba, Minz
Length: 3:45

Tags:
No tags yet