Back to Top

Ototo Altar Video (MV)

Performed By: BNBS
Language: English
Length: 3:26
Written by: Barnabas Idornigie

BNBS - Ototo Altar Lyrics
Official

Barnabas
Heavenly Father Abeg you know these things Abi I no Dey important
But as a stubborn boy from the hood of Ototo
Ah still Dey disturb am
Say no time for delay and the man on his way to where him papa no discover o
Barnabas getti new altar o, and thy enemies no fit stop am
Say Dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo altar ( nibo nibo)
Say dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo Altar (kilode t'e wami)
Say dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo Altar
(I don trabayes I don go)
Say dem find find find find find find find but me ah don go Ototo Altar
(Say Dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo altar)
(Say dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo Altar)
(Say dem find find find find find find find me but me ah don go Ototo Altar )

Anything you hear weh dem talk dem be lies
Many false accusations I get from my guys
Right from the scratch man ah Dey on despite
Abi dem don forget say barnabas Dey divine
Bad as e bad e go play for your eyes
Barnabas fall Barnabas e go dey rise
Opay balance drop other aza go dey rise
If no b mama then your prayers dem be lies
Say dem find find find find find find find me, but me ah don go Ototo altar (kilode t'e wami)
Say them find find find find find find find me but me ah don go Ototo altar
(kilode, kilode, kilode)
Say dey find find find find find find find me,but me ah don go Ototo Altar
(nibo, nibo, nibo)
Say dem find find find find find find find me, but me ah don go Ototo Altar
Real life real lives
Too many die too many drop too many fold (You know these things)
Too many press too many depress (I almost got killed)
Too many dey flex too many dey vex too many dy press
(I almost commit suicide you know)
But I stay solid you know I stay vigilant
I stay prayerful
I stay stone cold
(Marry your God guy)
I stay life man
I stay life Yunno (keep going)
I stay life my gee
(I survive)
I survived my gee
(you know these things)
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Barnabas Idornigie
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BNBS

Tags:
No tags yet