Back to Top

boii signal - Love And Affection (feat. krozibeat) Lyrics

boii signal - Love And Affection (feat. krozibeat) Lyrics
Official

Body be like river
Scary like a ocean
Filled up my mind with so much love and affection
That's me keep it on a low low
Even when me tranna touch
She gonna let me know everything I'm staring at is all mine
But then she want make I promise her
Say I no go let her go
Say I'm gonna love her forever
Ever
Unconditional love is what she's all about
All about
I'm gonna love her forever
Ever
Say I'm gonna love her forever
Ever
Unconditional love is what she's all about
All about
I'm gonna love her forever
Ever
Just like medicine wey fit cure my fever
Keep it calm cause nobody has really showed me true love
Maybe because of my character
Them say I no dey like to call
Them say I no dey like to text
While me on my zoon chasing racks
If I no come get the money
Sheabi them go still love me
No be now wey you want make I promise you
Though wetin dey your body too much
And I for like to slide in from above
A little liquor from the lounge and she's knocking me out already
Anytime she come around she dey blow my mind

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Mmeyene Etim, Goodnews Etim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: boii signal

boii signal - Love And Affection (feat. krozibeat) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet