Back to Top

Boybreed - Julie [Album] Lyrics

Boybreed - Julie [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Minz ]

I know say the love e dey follow when we dey together
As e dey do you e dey do me
I dey pray make we dey forever yeah uhmmm
Sake of you love me when I no get paper yea
When you dey by my side I dey feel like Dangote
You know baby

Say this love e no be joke joke
Say this love e no be joke (Yea-yea)
See the way you do me Julie you captivate my soul
Say this love e no be joke (No be joke)
This love e no be joke yea
Say me love you truly Julie you be the one I know
Oh woahhh

Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me

Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me

Julie I dey beg you make you never chop my eye
Anything wey you wan do me make you think am twice
Cos when you need somebody wey go dey your side
Na me go dey your side

So I beg you make you think am twice
Before you chop
Ma je oju mi ahh je oju mi ah
I dey beg you Julie o ahh Julie o ahh

Baby Julie
To please you is my duty
And I go chop your heavy duty
Ahh you know you're a cutie
Ekelebe confirm

Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me

Julie say me love you truly
Julie let me love you Julie
Julie say me love you truly
Julie what you done to me

What you done to me
See what you done to me
Julie Julie ehh

Boybreed pon the place
Put it on replay na
(Cymatic)
Minzulode normal
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Boybreed

Boybreed - Julie [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Boybreed
Featuring: Minz
Length: 2:32

Tags:
No tags yet