Back to Top

Melodies Video (MV)




Performed By: boyBSP
Language: English
Length: 3:08
Written by: BASHIRU SAMUEL




boyBSP - Melodies Lyrics
Official




BIG SAM
Yh I'm moving on
Me I no lie say I'm coming up
Me I won't lie you know now
No go fit to settle down
And i know say
All the vibes and the rhythms
Wey Dey pour from my mind
Say nah you dey run am
And I'm back again
With another jam say I'm back again
Nobody fit stop me now
You can never stop me now
Yeah yeah
And I'm back again
With another jam say I'm back again
Nobody fit stop me now
You can never stop me nah
Woah woah woah
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Many times I'd be overthinking
When he done Dey be like say i no get peace
Steady reasoning pray for more blessings
Let me run it up for my family
Many times wey I don rush things
Nah the grace of God wey dey correct me
Why them con Dey jealous cause you Cherish me
Make dem pretty ladies want follow me
Shey you see my style i be fashion killer
Me I no fit lie no fit deny the fact
Dey arrange the vibe dey make their mind scatter
Me I no Dey flop I Dey align proper
Me I no Dey fear i be their grand father
No fit settle down
No make their mind touch ground
If them wan Dey whine dem go collect one time
If dem worry me I go make dem suffer
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




BIG SAM
Yh I'm moving on
Me I no lie say I'm coming up
Me I won't lie you know now
No go fit to settle down
And i know say
All the vibes and the rhythms
Wey Dey pour from my mind
Say nah you dey run am
And I'm back again
With another jam say I'm back again
Nobody fit stop me now
You can never stop me now
Yeah yeah
And I'm back again
With another jam say I'm back again
Nobody fit stop me now
You can never stop me nah
Woah woah woah
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Many times I'd be overthinking
When he done Dey be like say i no get peace
Steady reasoning pray for more blessings
Let me run it up for my family
Many times wey I don rush things
Nah the grace of God wey dey correct me
Why them con Dey jealous cause you Cherish me
Make dem pretty ladies want follow me
Shey you see my style i be fashion killer
Me I no fit lie no fit deny the fact
Dey arrange the vibe dey make their mind scatter
Me I no Dey flop I Dey align proper
Me I no Dey fear i be their grand father
No fit settle down
No make their mind touch ground
If them wan Dey whine dem go collect one time
If dem worry me I go make dem suffer
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
Lord I thank you for the Melodies
Nah vibes wey Dey carry me
Woah woah woah woah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: BASHIRU SAMUEL
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: boyBSP

Tags:
No tags yet