Back to Top

boyBSP - Vibes & Mp Lyrics



boyBSP - Vibes & Mp Lyrics
Official




I've been on my worse
Countless times countless times
Woah woah woah woah woah
And I'm drained i swr to God
But I still Dey stand
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
My body fire I dey fight all alone
When things get boring
I Dey smile on my own
Me no Dey find trouble
But I fit cause trouble
Above everything i dey pray on a low
Say I go try for me
Until I cannot breath
Nobody go fit be me
Only me fit run my race
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
I Dey struggle i be soldier
No be lie i go go far
Everyday go be like Christmas
If them like or them no like
Vibes and MP Vibes and MP Vibes and MP
Make onah excuse me Make onah excuse me Make onah excuse me
You fit commot me for trenches trenches
No fit commot trenches from me from me
Grinding everyday nah my hobby
Tryna make it out for my mommy
All of dem niggas wan distract me
So many falls for this journey
So I Tell them say make them no try me
Make them no check me
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
I Dey struggle i be soldier
No be lie i go go far
Everyday go be like Christmas
If dem like or them no like
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
Vibes and mp Vibes and mp Vibes and mp
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I've been on my worse
Countless times countless times
Woah woah woah woah woah
And I'm drained i swr to God
But I still Dey stand
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
My body fire I dey fight all alone
When things get boring
I Dey smile on my own
Me no Dey find trouble
But I fit cause trouble
Above everything i dey pray on a low
Say I go try for me
Until I cannot breath
Nobody go fit be me
Only me fit run my race
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
I Dey struggle i be soldier
No be lie i go go far
Everyday go be like Christmas
If them like or them no like
Vibes and MP Vibes and MP Vibes and MP
Make onah excuse me Make onah excuse me Make onah excuse me
You fit commot me for trenches trenches
No fit commot trenches from me from me
Grinding everyday nah my hobby
Tryna make it out for my mommy
All of dem niggas wan distract me
So many falls for this journey
So I Tell them say make them no try me
Make them no check me
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
I Dey struggle i be soldier
No be lie i go go far
Everyday go be like Christmas
If dem like or them no like
Ororo Dey my head i dey try for myself
I Dey do my things with God Abeg
No fit threaten me no Dey live with fear
Whenever he be them go hear me I swear
Vibes and mp Vibes and mp Vibes and mp
[ Correct these Lyrics ]
Writer: BASHIRU SAMUEL
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: boyBSP



boyBSP - Vibes & Mp Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: boyBSP
Language: English
Length: 2:49
Written by: BASHIRU SAMUEL

Tags:
No tags yet