Back to Top

Brokes - Eeny Miney Mo Lyrics

Brokes - Eeny Miney Mo Lyrics
Official

This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
Shotgun pump action
They can never exclude me subtraction
Pray to God say one day ya ga build mansion
Afi pray for the next generation unborn
Babylon dem a hate me so i let the fire burn
Long time when a hater see me dema afi run
Gunshots got the block popping like afghanistan
Ah like I be sadam, like a Pakistan
I mean watta bam bam
Me say watta bam bam
I call police for the thief they no go
Oga police you be thief or mopol
I know say for obodo e dey cold
Na obodo oyinbo me sef I want to go
I call police for the thief they no go
Oga police you be thief or mopol
I know say for obodo e dey cold
Na obodo oyinbo me sef I want to go
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
Even for ikeja dem dey eeny miny moe
If you enter water you go find nemo
Me I been dey waka pon the streets on the low
And if Na to dey scatter the beat I go let them know
Even for the gutter dem dey eeny miny moe

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
Shotgun pump action
They can never exclude me subtraction
Pray to God say one day ya ga build mansion
Afi pray for the next generation unborn
Babylon dem a hate me so i let the fire burn
Long time when a hater see me dema afi run
Gunshots got the block popping like afghanistan
Ah like I be sadam, like a Pakistan
I mean watta bam bam
Me say watta bam bam
I call police for the thief they no go
Oga police you be thief or mopol
I know say for obodo e dey cold
Na obodo oyinbo me sef I want to go
I call police for the thief they no go
Oga police you be thief or mopol
I know say for obodo e dey cold
Na obodo oyinbo me sef I want to go
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
This one no be eeny miny moe mame
I go catch the tiger by the toe mame
Me I go dey follow you dey go mame
Even for ikeja dem dey eeny miny moe
If you enter water you go find nemo
Me I been dey waka pon the streets on the low
And if Na to dey scatter the beat I go let them know
Even for the gutter dem dey eeny miny moe
If you enter water you go find nemo
Me I been dey waka pon the streets on the low
And if Na to dey scatter the beat I go let them know
Even for ikeja dem dey eeny miny moe
Me I been dey waka pon the streets on the low
And if Na to dey scatter the beat I go let them know
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ibrahim Shuaibu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Brokes

Brokes - Eeny Miney Mo Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Brokes
Language: English
Length: 3:05
Written by: Ibrahim Shuaibu

Tags:
No tags yet