Back to Top

CheddahWizzy - Omo Naija Lyrics

CheddahWizzy - Omo Naija Lyrics

Yeah it's CheddahWizzy baby(J sound on the beat)
Omo Naija, oh oh oh

Omo Naija, Oya Mr sweety na Naija heyyy
Omo Naija, Oya CheddahWizzy na Naija heyyyy
Naija lo bimi si yo
I don read ABC yo
I don read 123 yo
Wetin them want tellu me?
Omo Naija, Oya Mr sweety na Naija heyyy
Omo Naija, Oya CheddahWizzy na Naija heyyyy
Naija lo bimi si yo
I don read ABC yo
I don read 123 yo
Wetin them want tellu me

I'm like 2pac all eyes on me me,
That's why mama & papa them like me,
Even little kids all of them love me,
Say when I Waka for streets Na so them dey hail me,
See paparazzi just dey snap me,
Even them journalists dem want interview me,
Monster music sef dey feel me,
MTV, Channel O, Hip Tv them dey find me,
Nigezie, Soundcity wanna see me,
That's why many record labels wanna sign me,
Nowadays men na chicks dem dey shenk me & when dey ask for my autograph e dey sweet me,
I drop Murda Dem, dem dey rush me,
Now like lollipop the chicks wanna lick me,
When I fall in shows, fans them dey rush me, chicks dem dey eye me, gays wanna f*ck me, like P-Square they all wanna do me, so like Terry G I say make them free me, them sit down for corner dey cause me but them no know say Baba God e don Bless me Haaaa

See CheddahWizzy don show, show
Just like Timaya men, me I don blow, e don tey wey I wanna make dough so I work extra smart & the people loves my flows,
See I dey rock & I rule like Glo now people dey surprise see Cheddah don grow,
See dis rap game no be joke oh,
So tell them enemies kiwon lo Joko,
I'm not D'banj but I'm de Koko,
I no send if u say my rap is local,
See the name is Omo Naija JA,
Those wey no like me, make dem JA,
Y'all know dat I'm Blessed by Jah,
So by his Grace I'm gon rule Naija
See the name is Omo Naija JA,
Those wey no like me, make dem JA,
Y'all know dat I'm Blessed by Jah,
So by his Grace I'm gon rule Naija
See the name is Omo Naija JA,
Those wey no like me, make dem JA

Yo yo
Me I'm from Nigeria,
The country wit the Green, White & Green flag,
See I was born here & I grew here so definitely I'm gon make my dough here, yeah
I'm gon rep Naija 2 the fullest,
If you don't like it go play for shit men,
Don't try 2 imitate cos Green is my home so find your way men,
Don't try 2 act like me men,
I flow like a butterfly & sting like a bee men,
Y'all know that I'm black 2 the bone but I tell u right now,
Green runs in my vains,
See this Waka no be today, e don tey wey I dey try 2 make things happen,
Thank God say I don make name, now na 2 make the Cheddah be my aim, yeah
Thank God say I don make name, now na 2 make the pepper be my aim, yeah yeah,
The name is Omo Naija, those wey no like me make them JA

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: IZUCHUKWU MICHAEL
Copyright: Lyrics © Sentric Music

Back to: CheddahWizzy

CheddahWizzy - Omo Naija Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: CheddahWizzy
Language: English
Length: 4:07
Written by: IZUCHUKWU MICHAEL

Tags:
No tags yet