Mom's Prayers
See
I carry my bag
And my baggages from home
Far away
Far from my comfortable zone o
Wetin I dey chop everyday
Na gala nd coke o
And coke o
But I just wan acheive my goals
My mummy tell me
No be only me dey go
Na munachim so eeh
No be only me dey go
Na munachim so eeh
I say no be only me dey go
Na munachim so aga
Everyday
No be only me
No be only me
Nwam jisike jisike
Jidesie ike
Jisike jisike
Jidesie ike
Jisike jisike
Jidesie ike
Jisike jisike
Jidesie ike
Mom's prayer
I know say
No be only me dey sing song
No be only me dey work hard
No be only wey dey stay up night o
Ah
But I know say e sure for me o
That's why I work everyday
Kwechiri
I know say e sure for me
I started on a low low low
Moved from the east
To the we we west
Promise to my mum
I go blow blow blow
I go buy everything
For Eko ko ko
Back in the days nobody validate me
Born in the ghetto
Where police man dey sell weed
Some people wey I call my family
Reject me
So I no dey see anybody
But my mumsy
Jidesie m ike oo
Olisa jidesie m ike oo
Abegi make u hold me down oo
Abegi make u hold me down oo
My mummy tell me
Jisike jisike
Jidesie ike
Na muna chimu so
Jisike jisieke
Jidesie ike
No be only me dey go
Jisike jisike
Jidesie ike