Back to Top

Cobbi Kay - I Dey For You (feat. Dozzybeat & Divine Criss) Lyrics

Cobbi Kay - I Dey For You (feat. Dozzybeat & Divine Criss) Lyrics
Official

Yawa go dey
If you no go dey
What I go sip
When am feeling thirsty oh no
I been dey find this for days my heart relocate to you
Carry your matter for head oo I dey here ah
I dey here o oh ye ah ye oh
)si eye me nkoa na )pe
Se nea me d) nu nso saa nsu a na )pe
So you no fit pour sand for my gari
Dem say she do her nyash
Shey you dey win me ni
Girl If your love be prison then I will be a jailer
In you is me no time dey
Girl our love fit to course earthquake
Me I no fit do without your love
I got you for my mind
Anything you need I go give it to you nice
I go dey there for you
I go dey dey for you
I got you for my mind
Anything you need I go give it to you nice
I go dey there for you
I go dey dey for you
You dey my mind every time girl I no go lie
Anything wey you need I go just command
I go die for your love sake I no dey mind
Girl no dey mind
Anytime you need me pretty girl call on me
Na your love be my manna make e fall on me
I no dey care what dey people dey say to me
Shey you cast a spell on me
Sweetie pie ba ba matsor bo noko
True love I get wo hu se atwa me photo
If you dey my side eye me se madi lotto
Ayy eуe me se madi lotto
Fre me odo
Bo me nkomor
Kyere me odo wan kasa tu awor
Pointi metor last killer aposor
Wodin na matwere agu meho tese apor
It's a tricky something can't lay my fingers on it
Funny how you got me feeling funny
Just meet you right now
Yah e never even reach one week
But I'm all in omo f*ck risk
Shey na jazz or I dey jonze
Be like say na konji
See the nyash see the bobby
See the way I dey beg for love like bambiallah
I get big plans for you and I
So no need to dey stress make you try dey relax
I go love till I kpeme girl no be lie
Girl me no get time to dey denge dey pose
So for tonight we go break all the rules
You go be actor me I go be bose
When the gbedu enter everything goes
See if I do wetin I carry mind your go confess
If I do wetin I carry mind you go dey sweat ehhh
House party bring a couple of friends
Pick a side you too dey like dey for fence
Tell me how you like am make a request
If you dey come wear that see through dress
Got a feeling that you down for it
Well me I'm in for the good time
Time no dey to dey waste time
Let's get down for the good time

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Dozzy Beat, Prince Kyere, Divine Criss
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Cobbi Kay

Cobbi Kay - I Dey For You (feat. Dozzybeat & Divine Criss) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet