Back to Top

Cromie Magician - Only Me Lyrics



Cromie Magician - Only Me Lyrics




Cheers to life, we're still here
We somewhere at least
And we can breathe
Oh no uh uh
I'm single, I'm not searching
But I still want to be loved
Many times been heartbroken
That's why I move so cold
All these challenges, soon turn memories
I just know sey I go survive
What's gon be gon be
I've got me for me
I no go think stress my life
Overthinking no dey solve
Problem

I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder

Message from the school
Only me gan
Rent don due
Only me gan
I dey find money
Only me gan
Still dey find baby
Only me gan
I dey smoke igbo (I dey smoke igbo oh)
Only me gan
Still wan blow
Only me gan
I dey check my time o, and I dey old o
Only me gan, only me gan
But I no fit give up, give up na me mess up
Wetin I go tell God
Wetin to tell Jesus
So I keep going, I keep going
So I live on, no give up

I know
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Cheers to life, we're still here
We somewhere at least
And we can breathe
Oh no uh uh
I'm single, I'm not searching
But I still want to be loved
Many times been heartbroken
That's why I move so cold
All these challenges, soon turn memories
I just know sey I go survive
What's gon be gon be
I've got me for me
I no go think stress my life
Overthinking no dey solve
Problem

I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder

Message from the school
Only me gan
Rent don due
Only me gan
I dey find money
Only me gan
Still dey find baby
Only me gan
I dey smoke igbo (I dey smoke igbo oh)
Only me gan
Still wan blow
Only me gan
I dey check my time o, and I dey old o
Only me gan, only me gan
But I no fit give up, give up na me mess up
Wetin I go tell God
Wetin to tell Jesus
So I keep going, I keep going
So I live on, no give up

I know
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
I sha know that
Whenever, whatever
Everything is in order
Why shall I ponder
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Chizzy Obiedo-Ezema
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Cromie Magician - Only Me Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Cromie Magician
Length: 2:52
Written by: Chizzy Obiedo-Ezema

Tags:
No tags yet