Back to Top

Venezuela (feat. Cimtheartiste) Video (MV)

Czah The Dream - Venezuela (feat. Cimtheartiste) Lyrics
Official

Many, many years I've been patient I no rush
Many things I see for this junction
So many things so funmi melo mo fe so
But I thank God, me, I thank God
But with that attention, me I still be akagum
If you know the journey, you go know the story long
So when I start to make it omo ope maa jaiye lo
O maa loud gan, o maa loud gan
Yeah, no go dey forget wey na for your door, I dey knock
No fit forget all of the crumbs I been chop
Terrible but na tinkly sacrifice for me to pay when I know say me I'm on my way to the top
Life humble me but I'm must to woah woah
Time for me to show my true true color oh
Abeg get ready una must to hear me
Say dem go listen to my story in Ghana
All the way to China
Even Venezuela
To the whole wide world
Ghana
All the way to China
Even Venezuela
Say dem go listen to my story in Shaolin
All the girls go wan touch my kokomiicin
I go sweet for their mouth like icing
Knock all my enemies out, Mike Tyson
My nigga no be whining, make them no whine me
Anywhere I go, I'm the life of the party
CTD, they know the boy is hot, CTD, they know the boy is bangin'
I'm giving you the benefit of doubt
Question potential it's allowed
But make sure you no tire
Cause you go remind the very same men say when I land
Omo e go loud
I no go wait for long then I finally make am dem come dey hold back for you
Say dem go listen to my story in Ghana
All the way to China
Even Venezuela
To the whole wide world
Ghana
All the way to China
Even Venezuela
To the whole world
All the way to China, even Venezuela
Even Venezue
Even Venezue
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Emmanuel Inung, Ayomide Omosebi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet