Back to Top

D1wav - Golden Kid (Freestyle) Lyrics



D1wav - Golden Kid (Freestyle) Lyrics




Dem dey do as if say dem no know me
Say dem no know
So I giddem sometin dem never see
Wey dem never
Dem com dey bop my wave I dey wavy
Say I dey wavy
Omo gbe body e ko jo Ijo mi
Ehn ko jo ijo

Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for winter omo

Ehn
Peperi peperi peperipe
Peperipe
Peperipe peperi peperipe
Ah
Peperi peperi peperipe
Peperipe
Peperipe peperi peperipe

Dem dey see me talk say I no fine o
Say I no fine
But I package well mo de gbe money
Me I gbe money
Emi n kowo sapo mo fe pali o
Mo fe pali
This is not a new thing I stay grinding

Me no look uche face se you think I dey play
Explain to me why you think dis a game
Wanna come to ma base ko de ri bi ase se
Explain to me why you think this a game
Me no look uche face se you think I dey play
Explain to me why you think dis a game
Wanna come to ma base ko de ri bi ase se
Explain to me why you think this a game

Dem dey do as if say dem no know me
Say dem no know
So I giddem sometin dem never see
Wey dem never
Dem com dey bop my wave I dey wavy
Say I dey wavy
Omo gbe body e ko jo Ijo mi
Ehn ko jo ijo

Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for winter omo
FLA
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Dem dey do as if say dem no know me
Say dem no know
So I giddem sometin dem never see
Wey dem never
Dem com dey bop my wave I dey wavy
Say I dey wavy
Omo gbe body e ko jo Ijo mi
Ehn ko jo ijo

Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for winter omo

Ehn
Peperi peperi peperipe
Peperipe
Peperipe peperi peperipe
Ah
Peperi peperi peperipe
Peperipe
Peperipe peperi peperipe

Dem dey see me talk say I no fine o
Say I no fine
But I package well mo de gbe money
Me I gbe money
Emi n kowo sapo mo fe pali o
Mo fe pali
This is not a new thing I stay grinding

Me no look uche face se you think I dey play
Explain to me why you think dis a game
Wanna come to ma base ko de ri bi ase se
Explain to me why you think this a game
Me no look uche face se you think I dey play
Explain to me why you think dis a game
Wanna come to ma base ko de ri bi ase se
Explain to me why you think this a game

Dem dey do as if say dem no know me
Say dem no know
So I giddem sometin dem never see
Wey dem never
Dem com dey bop my wave I dey wavy
Say I dey wavy
Omo gbe body e ko jo Ijo mi
Ehn ko jo ijo

Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Wura lomo
Dem say I giddem for summer gangan
Ah
Ginger gbona
Dem say I giddem for winter omo
FLA
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Dare Edward
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: D1wav



D1wav - Golden Kid (Freestyle) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: D1wav
Language: English
Length: 3:03
Written by: Dare Edward

Tags:
No tags yet