Back to Top

Danybazz - Choco Lyrics



Danybazz - Choco Lyrics




See This girl gimme energy oo
For my side... I no go like to dey fall her hand oo
She be that girl with that back side ooo
She no need person to tell her she gat am oo (Me dey watch e)

The way that you smile
And the way that you shine
Me sef no need tell you say that you fine...
You gati body Wey fit make man to blind Ehhhh eh

Say me dey watche
The way that you smile
With the way that shine...
Me sef no need tell you say that you fine Eh...
Say you be fine girl ooo

And all those times... And all those times...
I still dey play with you
But now this time... But now this time...
I wan dey real with you. say say

You be my choco choco choco
Choco milo girl...
You be my choco milo girl

Now we dey for the verse 2 eh...
I still no go like to dey falle yr hand ooo
Other guys see... Dem Don try ooo
(Yh) see all them guys Dem still dey confuse oo...

(Monikpe eh)
See this girl... She be confirm...
The kind girl I go like to hold down...
Baby.. Oya... Hold me down...
Baby... Oya... Hold me down...
(Me dey watch e)
The way that you smile...
And the way that you shine
Me sef no need tell you that you fine, girl
Say you be fine girl ooo...

And all those times... And all those times..
I still dey play with you
But now this time... But now this time...
I wan dey real with you (Say say)
You be my choco choco choco
Choco milo girl...
You be my choco milo girl

She be tha girl with a fine face...
You be tha girl with a fine face ooo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

See This girl gimme energy oo
For my side... I no go like to dey fall her hand oo
She be that girl with that back side ooo
She no need person to tell her she gat am oo (Me dey watch e)

The way that you smile
And the way that you shine
Me sef no need tell you say that you fine...
You gati body Wey fit make man to blind Ehhhh eh

Say me dey watche
The way that you smile
With the way that shine...
Me sef no need tell you say that you fine Eh...
Say you be fine girl ooo

And all those times... And all those times...
I still dey play with you
But now this time... But now this time...
I wan dey real with you. say say

You be my choco choco choco
Choco milo girl...
You be my choco milo girl

Now we dey for the verse 2 eh...
I still no go like to dey falle yr hand ooo
Other guys see... Dem Don try ooo
(Yh) see all them guys Dem still dey confuse oo...

(Monikpe eh)
See this girl... She be confirm...
The kind girl I go like to hold down...
Baby.. Oya... Hold me down...
Baby... Oya... Hold me down...
(Me dey watch e)
The way that you smile...
And the way that you shine
Me sef no need tell you that you fine, girl
Say you be fine girl ooo...

And all those times... And all those times..
I still dey play with you
But now this time... But now this time...
I wan dey real with you (Say say)
You be my choco choco choco
Choco milo girl...
You be my choco milo girl

She be tha girl with a fine face...
You be tha girl with a fine face ooo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ifeanyichukwu Daniel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Danybazz



Danybazz - Choco Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Danybazz
Language: English
Length: 3:07
Written by: Ifeanyichukwu Daniel

Tags:
No tags yet