Back to Top

The One Video (MV)

Performed By: David Meli
Featuring: Minz
Length: 3:02
Written by: CHARLES SMITH

David Meli - The One Lyrics
Official

[ Featuring Minz ]

Wassup
Minzulode lomo ahh

Aunty make I tell you something
No be joke no be play no be small thing
I no go lie say you do me strong thing
You do me strong thing

I dey talk you dey form Rihanna sey
Say she no dey come till I buy designer
Her body hot her body fire
Why she do me bad kilode me tire yeah

She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front

She be the one
Wey dey make me dey want to fall in love
Shey you know sey me I want to touch
She carry back I dey see am for the front

Eh say she anywhere the money go
So I make my pocket start to overflow
I get to give am make she carry go
Wetin she do me say nobody know(Nobody no no no)

Up all night till the morning,
Thinking about how to make you love me
O girl I'm trynna make you know me(Wassup)
U know u can text me if u lonely

She be wanting me money
24times I'm trynna call eh
Text me on d phone
She tell me she love me
Now I want to go she dey make me fall again o

She be wanting me money
24times I'm trynna call eh
Text me on d phone she tell me she love me

Girl you get e big something,
Me I like e big something for ur love I fit to
Cross country yhh
Oya give me no long tin girl

Moni boss e girl o
Bbay give me love wey u get o
O baby don't forget o(Forget o)

Oya give me that ur thing so
Girl I no go play u like a ping pong
Knocking at ur door like a ding dong
U go be d queen for my kingdom(For my kingdom for my kingdom)

Girl I no go play u like a ping pong
Buy u feraganmo wey u need o
U go be d queen for my for my yeahhh

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: CHARLES SMITH
Copyright: Lyrics © Wixen Music Publishing, Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC, Royalty Network, Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd., Actual Music, S.L., Warner Chappell Music, Inc.

Back to: David Meli

Tags:
No tags yet