Plenty different between
Then and now
Alhamdulilahi for where
I Dey now
Na baba Dey do am no be Máń
When ever I look at my past
I recall
Then I will smile
Na who sabi me
Go fit
Tell my story
Born as slave
Now am making money
Iyonu oluwa
Over mi
Life is hard but a bayi
Life na sacrifice
Give what to ceacer to ceacer
God go do am normal normal
But hope say you're working harder
Harder
Plenty things I Dey see
Plenty blessings wey no Dey zeize
So na man become deceive
But Oluwa no go fit sleep
Ti baso
Oro tibaso
Oluwa lomo
Emi ni gba gbo
Ti baso
(Ah ah ah ah ah ah )
Ti baso
(Ah ah ah ah ah ah )
Oro tibaso
(Ah ah ah ah ah ah )
Emi ni gba gbo
(Ah ah ah ah ah ah )
Come make I burst
Your mind
The light is coming nearer
I fought for a while
Hope say you realize
Plenty challenges
Wey man dey see
But man no fit stop
Man have to eat
You have your story
And I also
Have mine
But you have to survive
The sky is enough for all birds to fly
Look at your then and look at your now
Kaye mase kimi
Pele
Alubarika koma wa mi ooo yes yes
Congratulations
Koma se wan mi ooo
Tori bebe lo
So i keep working
Am not giving up
Ti baso
Oro tibaso
Oluwa lomo
Emi ni gba gbo
Ti baso
(Ah ah ah ah ah ah )
Ti baso
(Ah ah ah ah ah ah )
Oro tibaso
(Ah ah ah ah ah ah )
Emi ni gba gbo
(Ah ah ah ah ah ah )