Back to Top

Dela Blinqz - Blessings Lyrics

Dela Blinqz - Blessings Lyrics

Na! !! !!!
U can call me Dela Blinqz
Everyday we hustle
Everyday we grind
I got money on my mind.
The streets no be muscle,
It takes grace to shine.
So man you better wise up
Coz everyday man I've been working Baba biko shower your blessing
D boy no want em hand to dirty
So daily I dey pray to d lord

Baba shower blessings to sort out my bills,
I be grinding desperately and chasing my dreams.
The block go come surely me I believe
Coz transactions na tradition 4 d street o!
Say I wanna sort out my bills
I've been bombing desperately am chasing my dreams
The block go come surely me I believe
So make you no envy no man for the street oh
Dem say tables Dey turn but E no go bad if it turn to my side o!
Some say life is unfair
But e no go bad if I bleach am like hypo

But the boy no want make some mistakes
Wey I go live to regret for the rest of
My life Oh na na na na na
I dey pray make you give me this cash Oh yeah yeah, oh yeah yeah
Lord make you give me long life Oh yeah yeah, oh yeah yeah

Man I live my life on the low
No homie be calling my phone
Don't let them come through my zone I never give up coz one day I go blow
Baba shower blessings to sort out my bills
I be grinding desperately am chasing my dreams
The block go come surely me I believe

Coz transactions na tradition for the street oh
Say I wanna sort out my bills
I've been bombing desperately am chasing my dreams
The block go come surely me I believe
So make you no envy no man for the street oh

Dem say tables Dey turn
But e no go bad if it turn to my side
Some say life is unfair
But e no go bad if i bleach am like hypo
Baba shower blessings to sort out my bills
I be grinding desperately and chasing my dreams
The block go come surely me I believe

Coz transactions na tradition for the street oh
Say I wanna sort out my bills
I be bombing desperately am chasing my dreams
The block go come surely me I believe
So make you no evny no man for the street oh

Dem say tables dey turn
But e no go bad if e turn to my side
Some say life is unfair
But e no go bad if i bleach am like hypo
Oh yeah yeah, oh yeah yeah
Lord make you give me long life
Oh yeah yeah, oh yeah yeah!
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Lawrence Iyala
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dela Blinqz

Dela Blinqz - Blessings Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dela Blinqz
Language: English
Length: 2:44
Written by: Lawrence Iyala

Tags:
No tags yet