Back to Top

DJ ANONYMOUZ - Client don Pay Lyrics

DJ ANONYMOUZ - Client don Pay Lyrics
Official

Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
We dey hustle dada, Our aim na the wire
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
After this cashout, boys go retire
Omo, this streets, na survival of the fittest
No be every hustle clean, but we dey grind
Life no balance, everybody wan shine
If money no show, how we go survive?
Kedu, leave matter for Mathias
All dreams na dreams, some dey turn gory
Plenty yawa, but nobody sorry
E be like say na the streets dey write our glory
I dey see the gain, but the pain, e dey heavy
Omo boy dey suffer, no fit sleep, eyes steady
One chance for jackpot, I go ready
Fingers dey cross, devil dey play dirty
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
We dey hustle dada, Our aim na the wire
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
After this cashout, boys go retire
Street boys dey para, any way na way
No food for lazy man, hustle night and day
E get some, wey dem enter, no fit comot again
Hold keypad, Press button, na di game we dey play
Na Yahoo be the talk, omo, everywhere you go
Small G-boys everywhere, dey form like hero
For street corner, everybody dey blow
Who go chop clean? Na boys wey sabi flow
Plenty tears for the night, but we smile for morning
We all for they money, no yarn us the warning
Client don pay, na the bread we dey slice
But yawa fit burst, Even your babe no pure
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
We dey hustle dada, Our aim na the wire
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
After this cashout, boys go retire
Who go fit talk when the money dey loud?
Who go dey vex when the boys dey distribute?
Yahoo no be work, but e don turn crowd
If hustle na crime, we dey move in shroud
Dem say money sweet, but the source dey bitter
Who be d judge? Everybody be sinner
We dey look road, but e dark like mad
DPO take your share, you know as e dey go
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
We dey hustle dada, Our aim na the wire
Client don pay? Shey e go pay?
Old taker don dey expire
After this cashout, boys go retire
Omo, streets cold, but boys dey find fire
Hustle dey loud, but na God be our desire
Client don pay? Shey e go pay?
Until that day, we dey run the wire...
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Andrew Effiong
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: DJ ANONYMOUZ

DJ ANONYMOUZ - Client don Pay Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: DJ ANONYMOUZ
Language: English
Length: 2:37
Written by: Andrew Effiong

Tags:
No tags yet