Back to Top

Domex - Soja Come soja go Lyrics

Domex - Soja Come soja go Lyrics
Official

I don't tire, tire for this fighting, fighting
I want dey settle, but you no want settle
You dey do corny, corny and and e funny, funny
Na so the other day, them come drop you for benz
You talk say nah Uber, make I know the bother
I no want bother, so I just lock up ooh
Na me come dey feed you another man dey knack you
Abeg e pack your loads and go
Soja come, soja go
You came with your load, make you carry and go
You dey whine with your love, make you carry and go
And if I'm feeling low, I get e ganja ooh

You no come dey show me love when I needed love
And you tell me to fatuous
Nah because say you don dey follow niggas
Wey get e money pass me
Cause me I be poor boy, I only get the one Jean
Only one shirt and only one shoe
But I get e plenty love to give you baby
But you no need the loving
I no get motor , but I still dey ride for you
I buy you turkey when I come dey soak garri oh
Buy you fendi but my trouser don dey tear ooh

Buy you turkey when I come dey soak garri oh

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Dominic Ephraim
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Domex

Domex - Soja Come soja go Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Domex
Language: English
Length: 2:29
Written by: Dominic Ephraim

Tags:
No tags yet