Back to Top

Drazz - Gyptian Lyrics

Drazz - Gyptian Lyrics
Official

See your body is a miracle
I no Fit do without you, girlie oh na Me and you
You make me Reach the pinnacle
I no fit do Without you girlie oh na me And you

I no fit do Without you, girlie oh na me And you
Drazzy...
The way you whine like a Gyptian yea
Do me like a maloo
If you fall I go stoop
Baby come be my gyptian yea
The way you whine like a Gyptian yea
Do me like a maloo
If you fall I go stoop
Baby come be my gyptian yea
Everyday I Dey call but you no De return, I no send for you odo
Coz you know say I want you to Come to my place make
I give You the Kpon Kpon kpon (Uhm)
Aduke ,folake, Ashoke I no care If dem wan gimme bum bum
But the day you go sup for me Girl I go zanku or shakitibobo (Oloun)
Ogini uh, O baby Winnie
Jump You didn't jump in my Lamborghini now
Wetin you Want from me (Baby) baby, Shebi you fine Goni (Yea)

Girlie ooh, because I fall for you Girl why you de do me like this ohh
You got me high like calypso
Make we dance to the disco
So baby whine your hips ohh
Make you do like this ohh
So baby whine your hips ohh
Make you do like this ohhh (Oloun)
The way you whine like a gyptian yea
Do me like a maloo (Yea)
If you fall I go stoop (Yea)
Baby come be my gyptian yea
The way you whine like a gyptian yea
Do me like a maloo (Yea)
If you fall I go stoop (Yea)
Baby come be my gyptian yea
(Oloun)
I know say Bamidome (Yea) Give you love but Abena I go
Give you times two of the love From bamidele
Anytime we can do it in my Room, on the chair oh baby girl Ohh as I'm ready
Coz drazzy want some for more aii
I just want to know aii
Tell me make I go aii
Who is seating at the Corner
Is it Mariana (Yea)
Give you the banana
You go wear designer
Go Americana
Buy you Valentino
Give you everything oh
Even argentino
Oya follow me gooooo
Oloun
Ogini uh, o baby Winnie

Wetin you Want from me, baby, shebi you fine Goni

See your body is a miracle, I no Fit do without you
Girlie oh na Me and you, you make me Reach the pinnacle
I no fit do Without, you girlie oh na me and you

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Divine Enyia
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Drazz

Drazz - Gyptian Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Drazz
Language: English
Length: 3:23
Written by: Divine Enyia

Tags:
No tags yet