Back to Top

Dremo - Fan Of My Fans Lyrics

Dremo - Fan Of My Fans Lyrics
Official

Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Yeah
Yeah

E dey difficult to find person wey go fit to relate
With my style of music cos e dey different from
All the styles of artists that are now made
So anytime I see person wey appreciate the pictures wey I dey paint
On every song that I'm on makes me go on and on am come strong
Like sey I dey carry weight
I no fit please everyone even some people still don't believe in Jesus Christ
For this stage of my career a lot of people know that the futures bright
The ones wey no like me but like my music know that me burst right
Awon Thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might
Be the next big thing
You no be my fan if get thinking
That I won't be ontop of my peers Middle finger to the air
Tell your girl sey get big thing
My fans vouch for me even asides the music
Dey know I come correct on everything
Fashion passion packaging
Absolute passion powers everything
I'm make my nigga
I just wan to give a big shout out to my fans
Who never let shit get to me on the Internet
All of the negative comments that random people be posting on my wall
My fans go yab your destiny till you deactivate your account dem no send at all

Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
F*ck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
F*ck your feelings
No offense
You just no dey part of audience

Family and friends be my fans too
My girl is a big fan she say I go big pass M I soon
Amen
My mama said in anything I do make I dey prayerful
Spoke to Baba God now hin dey cover me
And every Single person wey dey my crew
It's blessed
Blessed
My fans they love me to death
Yes and e get some things wey dey don do wey I no fit forget
Buy me bottles for club pretty girls show me love
Most of them go come my concert
Even if heavy rain bin dey fall
They no go mind to get into the venue wet
That na love that na support
Apparently that is all that I need
I took a fan out during the week
I tell am say put the bills all on me
She say no you put the bills all on me
She say she get money she no want my money
She just wan express the love she got for me
And see how I'm living and that's all
She see how I dey live she said I deserve it all
Her believe and my prayer is to be known all around the world
And I no fit achieve shit if my God or my fans no dey involved
The love wey I get for my God and my fans just dey evolve swear I love you all

Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
F*ck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
F*ck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Dremo

Dremo - Fan Of My Fans Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dremo
Language: English
Length: 3:46

Tags:
No tags yet