Back to Top

Easyyflow - One day Lyrics

Easyyflow - One day Lyrics
Official

Oh no no no no
They say don't stop
Easyyflow I won't stop
Till I get to the top
One day le ma mo
Ah owo mi ma po
Ah One day ni ma soro gbogbo oun ti mo mo
That day I dey do not disturb
Cause I no want the noise
No want all their noise I no wan hear Wetin them talk
Destiny helpers where them dey ?
Ah e ma lo delay
Make them bring the kind money wey go fit make me craze
Na money dey ginger me
E dey trigger me
I just want make more money to make me happy
The joy that I'm having
When I see them stacking
Easy flowing currency dollar pounds Sterling
I Dey wait
I Dey wait
Ginger me
Ginger me
I dey maya oloun trigger me
Reason to fi da mi
My calling
Let's have it
Make my lifestyle no counter it
Ahh Easy flow is for a reason
Ah Ma je koju timi
In the dry or rainy season
Kawon angeli duro timi
Ah shower me your blessings
Kemi sha ma rerin
Ani shebi iwo lo lemi
So therefore say koni remi

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Akinlabi Ololade
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Easyyflow

Easyyflow - One day Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Easyyflow
Language: English
Length: 2:20
Written by: Akinlabi Ololade

Tags:
No tags yet