Back to Top

EBUYE-Briggs - Angala Praise Lyrics

EBUYE-Briggs - Angala Praise Lyrics

Luke 19:40, Jesus replied, 'if they keep quiet, the stones will cry out, listen

Angala, dem self, dem go give baba praise
If you no wanna reason God Sangolo, dem self,
Dem go wake up and give hailing to most high Jesus Christ
Isem, dem self, dem go give father praise
I say if you no wanna dance God Ogolo, dem self
Dem go wake up and praise creation creator

From the birds wey dey fly, color splash for sky
To the fish wey dey swim, in thy deep blue nigh
All of dem dey praise
In their own special ways hailing baba God! (Ahn, Ahn, Ahn)
Reptiles dey crawl, without any flaw
Seafood dey dance, in your law
Stones no fit shout, but dem firm about
Your strength and might

If man no praise, stones will praise God
If i no praise, stones will cry out ye!
Stones will praise God ye
Jesus Christ greatest

Ozukpatakpa gbasa!
Na only man dey stray, only man dey play
Every knee shall bow, every tongue go say
Na baba God na God oh!
Ozukpatakpa gbasa!
Whether na wizard, whether na saint
Dem dey play their role, dem no dey fail their role
Natural mystic flowing in the air ye, ye, ye, ye

Holy ghost, Ngi ye!
Holy spirit, Jesus Christ
This is evangelist EBUYE Briggs
You say! Lama Sabachthani!
Jesus Christ the greatest
I bow before your magnificent presence
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Prince-Ebuye Felix-Briggs
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: EBUYE-Briggs

EBUYE-Briggs - Angala Praise Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: EBUYE-Briggs
Language: English
Length: 2:56
Written by: Prince-Ebuye Felix-Briggs

Tags:
No tags yet