Back to Top

Emini Blinque - Forever Lyrics



Emini Blinque - Forever Lyrics




You know what time is it

Leggo

You getty power today
You no fit get am forever

Any situation wey you dey
Brother no be forever o

I dey grind I dey pray eh eh
Make the blessings shower forever o

Make I dey chop life
Kin kowo dele, fowo sere, fowo tole.
Forever o

Me no care koma yinmu
Man care no care komabinu

Forever o

Make I dey pawo lo
Make I dey shaye lo
Forever o

Me no care what them talk
Man just wan dey for top
Forever o

Me won cruise inna pouch
Living large like a boss
Forever o

My brother no lie
For this hustle me I don try

This time no stress
If no be for money abeg don't call my line

See when we start all of them dey them yimnu
Now the boy don go them come still dey binu

Shuku shuku bam bam eni bawu be
Towo bade mona gawu seh
Malo farance lo gbe mademoiselle
Whatever them say me I don't care

Abi kini mofe so, abi kati gbo
I be bad guy wo oye koti mama gbo
Nah your babe call me pe kin was sare bo
As a sharp shooter mode fisi lowo kan

Cause she know I'm the king of rhymes
That nah why she wa see me every morning all day every night

I wan go many many places
Oh yeah I wan see many many faces
Hang out with many many bitches
Chilling in penthouse real G

I say I wan go many many places
Fly to Chicago
Later in the night I'm in Monaco
Lepa and orobo to bad oo
Even one lepa two orobo self e no bad
E no bad oo
Omo e no bad o
Irawo nla nla see me I bad o
Surely we go dey forever
Goodness and mercy e go follow forever
Backward never forward forever
Won fe mu mi moya safe gun ladder
Sare gun ladder
Mofe ja wire
Jaye foever
Gbomo bi mefa (cause you know say)

Me no care koma yinmu
Man care no care komabinu

Forever o

Make I dey pawo lo
Make I dey shaye lo
Forever o

Me no care what them talk
Man just wan dey for top
Forever o

Me won cruise inna pouch
Living large like a boss
Forever o
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




You know what time is it

Leggo

You getty power today
You no fit get am forever

Any situation wey you dey
Brother no be forever o

I dey grind I dey pray eh eh
Make the blessings shower forever o

Make I dey chop life
Kin kowo dele, fowo sere, fowo tole.
Forever o

Me no care koma yinmu
Man care no care komabinu

Forever o

Make I dey pawo lo
Make I dey shaye lo
Forever o

Me no care what them talk
Man just wan dey for top
Forever o

Me won cruise inna pouch
Living large like a boss
Forever o

My brother no lie
For this hustle me I don try

This time no stress
If no be for money abeg don't call my line

See when we start all of them dey them yimnu
Now the boy don go them come still dey binu

Shuku shuku bam bam eni bawu be
Towo bade mona gawu seh
Malo farance lo gbe mademoiselle
Whatever them say me I don't care

Abi kini mofe so, abi kati gbo
I be bad guy wo oye koti mama gbo
Nah your babe call me pe kin was sare bo
As a sharp shooter mode fisi lowo kan

Cause she know I'm the king of rhymes
That nah why she wa see me every morning all day every night

I wan go many many places
Oh yeah I wan see many many faces
Hang out with many many bitches
Chilling in penthouse real G

I say I wan go many many places
Fly to Chicago
Later in the night I'm in Monaco
Lepa and orobo to bad oo
Even one lepa two orobo self e no bad
E no bad oo
Omo e no bad o
Irawo nla nla see me I bad o
Surely we go dey forever
Goodness and mercy e go follow forever
Backward never forward forever
Won fe mu mi moya safe gun ladder
Sare gun ladder
Mofe ja wire
Jaye foever
Gbomo bi mefa (cause you know say)

Me no care koma yinmu
Man care no care komabinu

Forever o

Make I dey pawo lo
Make I dey shaye lo
Forever o

Me no care what them talk
Man just wan dey for top
Forever o

Me won cruise inna pouch
Living large like a boss
Forever o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oyekunle Olamide
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Emini Blinque - Forever Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Emini Blinque
Language: English
Length: 3:17
Written by: Oyekunle Olamide

Tags:
No tags yet