Back to Top

Coco Samba Video (MV)




Performed By: Everything Hollo
Language: English
Length: 2:27
Written by: Edema Harrison




Everything Hollo - Coco Samba Lyrics
Official




Your time is golden
Time is golden
Brother life e no dey tay
Look e face
Make you follow the update
Play dem tunes
With a bottle of Azul
Put Nkwobi for the plate
Make i tell you as e dey go
My life is meant for enjoyment
One life to precious to waste it
Padi mi fashi your problem
This life too precious to waste your time
No forget to calm down
No forget to chop life
No forget to change your style
No forget to shut down
Padi mi ma calm down
Chop life ni fanta
No forget to love your baby
Coco Samba
Some people get eye but dey no look oh
Some get leg but dey no dance oh
No come tell me just stand oh
No come tell me to no dance oh
I move like a king
Faaji every night and day
Hand behind e Maka waist
Wetin man go say oh
Supposed to know as e dey go
My life is meant for enjoyment
No time for checking what dem say
Padi mi fashi your problem
This life too precious to waste your time
No forget to calm down
No forget to chop life
No forget to change your style
No forget to shut down
Padi mi ma calm down
Chop life ni fanta
No forget to love your baby
Coco Samba
This life na one
I just wan get high
I just want to vibe
I just want to fly high high
To the sky high high
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Your time is golden
Time is golden
Brother life e no dey tay
Look e face
Make you follow the update
Play dem tunes
With a bottle of Azul
Put Nkwobi for the plate
Make i tell you as e dey go
My life is meant for enjoyment
One life to precious to waste it
Padi mi fashi your problem
This life too precious to waste your time
No forget to calm down
No forget to chop life
No forget to change your style
No forget to shut down
Padi mi ma calm down
Chop life ni fanta
No forget to love your baby
Coco Samba
Some people get eye but dey no look oh
Some get leg but dey no dance oh
No come tell me just stand oh
No come tell me to no dance oh
I move like a king
Faaji every night and day
Hand behind e Maka waist
Wetin man go say oh
Supposed to know as e dey go
My life is meant for enjoyment
No time for checking what dem say
Padi mi fashi your problem
This life too precious to waste your time
No forget to calm down
No forget to chop life
No forget to change your style
No forget to shut down
Padi mi ma calm down
Chop life ni fanta
No forget to love your baby
Coco Samba
This life na one
I just wan get high
I just want to vibe
I just want to fly high high
To the sky high high
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Edema Harrison
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid


Tags:
No tags yet