Back to Top

Ewise SZN - Love Na Scam (Bestie) Lyrics



Ewise SZN - Love Na Scam (Bestie) Lyrics




So tell me same guy all the time
But I told you he's just my bestie
What bestie
I'm sick and tired of hearing this
Bestie of a thing
Oh please don't act like
You don't have your own bestie
You do shits with
Babe he was holding you
Well I don't...he's just my bestie

Make nobody give me any advice about this love matter
Omo I don see with my eyes
And swear all this girls can lie
Omo them no try
Abeg make you fear woman wey go tell you
Say dem love you die
Omo all those words na scam
Mehn I saw mine with another man
She's taking different style
But you been tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmm
But you been tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmm

Na why I say love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
Cus e don do me something
E don do me wayo
And e don show me shege banza o

I no fit lie you de blow my mind
Omo with all this your lies
Cus anytime you wan to lie
Wetin you go talk na walai talai
My baby calling me insecure
Shebi na my thing I wan secure
And like this I no fit talk
Cus I gbadu my peace of mind
But you tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmmm
But you tell me say na bestie
And your bestie wey de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmmm

Na why I say love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
Cus e don do me something
E don do me wayo
And e don show me shege banza o
Love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




So tell me same guy all the time
But I told you he's just my bestie
What bestie
I'm sick and tired of hearing this
Bestie of a thing
Oh please don't act like
You don't have your own bestie
You do shits with
Babe he was holding you
Well I don't...he's just my bestie

Make nobody give me any advice about this love matter
Omo I don see with my eyes
And swear all this girls can lie
Omo them no try
Abeg make you fear woman wey go tell you
Say dem love you die
Omo all those words na scam
Mehn I saw mine with another man
She's taking different style
But you been tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmm
But you been tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmm

Na why I say love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
Cus e don do me something
E don do me wayo
And e don show me shege banza o

I no fit lie you de blow my mind
Omo with all this your lies
Cus anytime you wan to lie
Wetin you go talk na walai talai
My baby calling me insecure
Shebi na my thing I wan secure
And like this I no fit talk
Cus I gbadu my peace of mind
But you tell me say na bestie
And your bestie come de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmmm
But you tell me say na bestie
And your bestie wey de knack you
Bestie wey de enter your hmmmm
Bestie wey de touch your hmmmmm

Na why I say love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
Cus e don do me something
E don do me wayo
And e don show me shege banza o
Love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
Love na scam
E don do me something
E don do me wayo
E don show me shege banza
[ Correct these Lyrics ]
Writer: ebube ezeh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ewise SZN



Ewise SZN - Love Na Scam (Bestie) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ewise SZN
Language: English
Length: 2:28
Written by: ebube ezeh

Tags:
No tags yet