Back to Top

The Famous - Trouble Lyrics

The Famous - Trouble Lyrics
Official

Famousss
Oh I'm in trouble
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my brother hustle
No dey mind wetin all the people talk oo
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my brother hustle
No dey mind wetin all the people talk oo
All the money wey dey flash for tv
My brother don be deceive e no easy
Even when dem get dem no see me
Na only baba God I go give Glory
If we no make money wetin we gain
Make people no fear to look my face
Na only Baba God we go give all the praise
Tell me why you sef no go fast and pray
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my sister hustle
No dey mind wetin all the people talk ooo
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my sister hustle
No dey mind wetin all the people talk ooo
Bad energy stay far away
Make u know sey i no dey look Uche face
Because this life na one man race
Oluwa make your blessings no pass me bye
Bad energy stay far away
Make u know sey I no dey look Uche face
Because this life na one man race
Oluwa make your blessings no pass me bye
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my brother (sister) hustle
No dey mind wetin all the people talk ooo
See me see trouble
Many many people struggle
No be lie my brother (sister) hustle
No dey mind wetin all the people talk ooo
Someday one day your hustle go pay
No give up just force and fast and pray
Believe in your dream it will come and stay
Oluwa make your blessings no pass us bye

Psychhhhh
It's RJay on the beat baby
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Joshua Adegboyo
Copyright: Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, O/B/O DistroKid

Back to: The Famous

The Famous - Trouble Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: The Famous
Language: English
Length: 3:18
Written by: Joshua Adegboyo

Tags:
No tags yet