Back to Top

Fluid - Falala Lyrics



Fluid - Falala Lyrics
Official




I wan Dey happy
Ki ma rerin ni gbo gbo igba o
Anybody wey wan try me
Wallahi won ma gba o
You wan pour sain sain for my garri
Shay you wan make I Dey worry ni
Wetin you Dey find go sokoto
O wa lapo sokoto mi o
Everybody na him get enemies
And dem Dey fear frenemies
All of us be one person enemy
Eniyan lo n se Eniyan
Bami wa egusi ati Iyan o
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Go hard or go home
When I go get money go Rome
Flex in like 6 cars make I no Dey use leg roam
I remember when I see my babe with Jerome
Aswear e kill my vibe
But I double my hustle na money I comedey find
Collect nine guys babe I no kill person I no commit crime
No body send me when I no get a dime
Man's balling and I don't give a damn
Money Dey flow pass Kainji Dam
Call baddie make she boogie down
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
E no concern you
E no concern you
Mo jaiye falala
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Ko ma de kan anybody oh
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




I wan Dey happy
Ki ma rerin ni gbo gbo igba o
Anybody wey wan try me
Wallahi won ma gba o
You wan pour sain sain for my garri
Shay you wan make I Dey worry ni
Wetin you Dey find go sokoto
O wa lapo sokoto mi o
Everybody na him get enemies
And dem Dey fear frenemies
All of us be one person enemy
Eniyan lo n se Eniyan
Bami wa egusi ati Iyan o
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Go hard or go home
When I go get money go Rome
Flex in like 6 cars make I no Dey use leg roam
I remember when I see my babe with Jerome
Aswear e kill my vibe
But I double my hustle na money I comedey find
Collect nine guys babe I no kill person I no commit crime
No body send me when I no get a dime
Man's balling and I don't give a damn
Money Dey flow pass Kainji Dam
Call baddie make she boogie down
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Mo jaiye Ori mi o
Ko ma de kan anybody oh
E no concern you
E no concern you
Mo jaiye falala
Ko ma de kan anybody oh
Mo jaiye falala
Ko ma de kan anybody oh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adekola Adeosun
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Fluid



Fluid - Falala Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Fluid
Language: English
Length: 2:44
Written by: Adekola Adeosun

Tags:
No tags yet